正在加载视频...
视频加载失败
This Matta boy is not just alright 🤣😂🤣
15,254 次观看 • 8 个月前 •via X (Twitter)
14 条评论

Abisol Ecovolt Pioneer Group8 个月前
He say make dem dey drop borehole key for Aremu😂😂😂

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸8 个月前
So he go fit dey see work do🤣

Abisol Ecovolt Pioneer Group8 个月前
Dats too brutal😂

Oya Now8 个月前
Awon baba to Di eja mu ninu waso 😂

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸8 个月前
Matta is a bad guy🤣

B'FoLa ✌️8 个月前
@directorwalex1 wetin my guy do Matta na 😀

B'FoLa ✌️8 个月前
@directorwalex1

The_Rightist😎😒8 个月前
Aremu won cry

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸8 个月前
He pain am gan 🤣🤣

Danny👻8 个月前
“Polo wey we Dey use do welder you Dey wear am for 2026”. After that talk I go delete TikTok 😹😹😹

GOLD IKA🖤🇳🇬8 个月前
“Polo wey we Dey use do welder you Dey wear am for 2026” I go first log out 😭😂😂😂

Losheyi8 个月前
The werey wey dey hin back with all those ajasa😂😂😂

B'FoLa ✌️8 个月前
Aremu my guy

KAYSEA-P8 个月前
Ahhh 😂😂😂😂
