正在加载视频...

视频加载失败

This Alakija guy cannot be alright 😂🤣😂

302,779 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

10 条评论

De’Otunba GCFRN 1 的头像
De’Otunba GCFRN 11 年前

What’s the aim of this program?? I really don’t understand how people allow themselves to disrespected for contents… I hope she pays them??

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸 的头像
Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸1 年前

I feel it’s more like a scripted something now

NGOZI💎 的头像
NGOZI💎1 年前

The girl sef, she nor look herslf for mirror

Omolade Adedoyin 的头像
Omolade Adedoyin1 年前

Pls who brought sis Pele who dey talk,See her dressing she dey abuse taa damn you

Eghosaosere💯 的头像
Eghosaosere💯1 年前

See person wey be like rope and dress like pepper seller dey tell person say he short and not well-dressed. If she wants to be sincere with herself, Alakija even as a man fine pass her

Esho 的头像
Esho1 年前

How the girl de claim say she’s not screaming na? Most women no de like guys wey talk back…

Joe 的头像
Joe1 年前

She got upset immediately when the guy rated her 1/10. What was she expecting before?

Sam Oni 的头像
Sam Oni1 年前

She resemble Rango gf

Comrd. QUADRI 𝓸.𝓵.𝓪 ♎💍☀ 的头像
Comrd. QUADRI 𝓸.𝓵.𝓪 ♎💍☀1 年前

That Alakija is just there to help them put up a show, he’s not there for matchmaking

Egungun of Lagos 的头像
Egungun of Lagos1 年前

I no trust this guy e fit rich make e Dey whine them for show 😒

相关视频