Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This audio dey killl me 😭🤣🤣
250,657 Aufrufe • vor 11 Monaten •via X (Twitter)
47 Kommentare

Omor people wey normal for this country no plenty 😂😂

Dem boku

The back up are cracking me up 🤣🤣🤣🤣

Ave Maria 🤣

She suppose get sound sleep straight up

No time

Sleep suppose holl her striagbt 🤣

Aje

Mr Ibu sound 🤣

🤣🤣🤣

E deserve the award tru tru 🤣

No be lie

Mr Ibu, a Legend that lives on in our hearts. 😂

Men are baad people 🤣😂💔

He good like that

🤣🤣🤣🤣

The guy na fuuu

Better one 🤣but the babe deserve am

Laise Saint Obi ati Regina Askia 😂

You get 🤣

I fit sleep now! 😂 😂 😂

Abi 🤣

Hope say she block am after this oro festival song😂

😂😂😂 omo my belle wan cut

🤣🤣🤣

@IseBabaGod 🤣

🤣🤣😭

Ave Maria 😂😂

Ykb

Ah 🤣🤣 you win my follow follow back 🤣🤣

😆😅🤣🤣

I am laughing so hard

@alphonestony17 😂

My guy get one craze girl like this before, she wan injure my guy with this kin werey 😆 🤣 😂

@CavanniCharlz @ZonaArinze123

@sharwlarh

😂 😂 😂 😂 😂 😂 😂 Una don crazeeee.. What is this... I'm off X for life

The love just start… Dem go soon tire

Yeeehhhhh 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

@xviddl download this video

Correct sound sleep

I swear

Na wetin I go do @Debbiecruz01 be this 😂😂😂

😂😂😂😂😂😂😭

Make I say after this song 🎶 she no still sleep ke 🤣🤣

Why voice and name dey familiar?🥲

😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
