Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
This babe come get mind pass the guy 😂
Комментарии: 10

The guy know wetin fit happen for settings like this, the babe no understand

I want a lady like Ólàduní in my life o. See as “she” stand gidigba for the guy.

She confidently said “I’m the man in this situation” I love her already. She did everything possible to protect her man. She’s amazing

That guy wey dey do the whole talking na real CULTIST😂😂 nothing wey anybody wan tell me😂😂😂

This girl was scanning around for weapon! Crazy

Guys dey recognized danger easily na why baba apply wisdom. Him no waiting fit sup.

Oladunnii me and my other sidechick

Bruh that guy nah Obote 😂

The guy understand the game. Na the babe no understand that setting. Na why she dey show herself

This is a skit right? If not, she is a senior man
Похожие видео
I go do pass this guy by the time I have my own babe
B O I T Z A R
90,784 просмотров • 4 месяцев назад
