Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This Barcelona team looks scary
18,753 Aufrufe • vor 5 Tagen •via X (Twitter)
26 Kommentare

Small small...na city be next... everybody go learn in hard way

Relax u go play us 😂😂

Lol we’re coming for you lol 😂

Nah why I first tell you say I pity for you and your club when we meet. 🚶🏻

Feyenoord wey we give 7 why u dey fear nah bro

Don't worry boss we are here to dominate this season

U go play us ooo

Thank God say U know 😂

Nah just 5 goals nah

Stop making noise 🧐🙄 City is not a small team , Even Barca sef dey fear them 💁🏻♂️

We no get defense keh... No talk am again o bro... Watin do my Pau, Xavi and Martin?

I tell u nh Omo barca d hot 🔥 oo

Feyenoord no good jare

🤣🤣🤣 is Gone

Na only Barcelona fit RUN am 😂😂

😂

😂😂😂😂

City we gallant nothing sup

Any pesin wear barca catch now na victim po 😁😁😂

You get defence yourself?

You must play ooo

😂😂😂😂

😂

U go play oh 🤣

😂😂 we must play

Shey u want us before We are waiting for u @funny_kante
