Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This bigsol na fool😭💔
87,537 görüntüleme • 10 ay önce •via X (Twitter)
38 Yorum

I remember one of my guys anytime wey sporty bet chop e money,e go just enter Spotify dey listen to music 🤣🤣🤣

From sporty to spotify😂😂

No capping bro 🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Petition for his name to be changed to bigfool

🤣🤣

Olamide said "9ja bet chop my money,I no even feel anything Omo shame no dey" This guy don reach same stage 🤣😩

The guy life don spoil. 😂

Na because your source of income still dey click na why 😂😂😂

Alonzy for me Joe😂

I never reach that side 😂

The guy no get feelings again 😭😂🤣

Na this kain people rema dey tear banga for 😂😭

😭😂

Bless me boss with a follow

This bigsol no get joy 😭😃

Alonzy jorr

Na bigsol be dis?see as all ram face same direction

I don find this music tire guy

You go just come for human being first 😂

Me seeking this after losing 300k+ this night 🥲

Bigsol wey dey drop codes for snap😂😂

remaining to just kpai bro 😂

If you picked the same games in a different account and the game won Is sporty not going to pay Why you all blaming sportybet Because it’s the easiest one to play on

😂😂😂😂😂

😂😂😂😂😂😂

😂

Una go think say na joke but na real talk be this ooh omo make person no die ooh

😭😭😂😂😂

😭😭

crinee😭

You go just dey jollie 😭😭

Na true sha 😂 But which kind mindset be dat

😭😭😭

This big sol comment no even make sense

😂

💔💔💔

Brooo 😂

😂😂
