Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This boy don come life before, nothing u wan tell me๐๐๐๐๐
122,152 Aufrufe โข vor 2 Tagen โขvia X (Twitter)
41 Kommentare

This man married more than one wife before and him get money then, nothing anybody wan tell me.

So our ancestors no wan rest in peace again, dem don dey return one by one. ๐คฃ๐

Chinwetalagu don already come when he never go.

Your mind dey am๐๐

๐

Undressing stage off me ๐คฃ๐๐ make him relax eat well ๐คฃ๐คฃ

Nah real chief

No be small ooo

Nor be chief be that?

Nah him ooo๐

Ancestors are coming back

They are back for good๐

Odogwu nna ๐

Lol. @segalink your attention is needed here. See how an Odogwu was embarrassed. Please prepare a law suit against everyone involved in this embarrassment. ๐ ๐ ๐ ๐

This one na ancestors

This one is very clear

No be chikwado be dat ๐ ๐คฃ

This boi and chiwetalagu get something in common ๐๐๐

U guys just met Kobi???? This one na titled chief wey dey 1 yr ๐

Nnayi say The bead no go let Garri pass hin throat

A titled man ๐

Aswear ๐ ๐คฃ ๐ ๐น

They boy nah Ichie๐

Chief dethroned himself for a meal

If the food make sense you go open belt.๐คฃ

Boss baby

Confirm ancestor ๐๐๐

LOL!!!!!!

Person wey Don come life more than 2x

Abeg, make una add palm milk for Chief make everywhere good ๐๐

Real chief

๐๐๐๐

Nah old Nnayi๐

E comot him chieftaincy ornament so he can eat very well

This boy bu an Elder that came back to life Ansestor ๐คฃ๐คฃ

Chinwetalagu!!! Is that you!!!!

The baby come resemble Olu jacobs

He was friends with my great grand father Mazi Ezechi

I know him We be best friends when we first come live๐ซ Nah the last food wey we chop together b dat bfor we .....๐ฅบ

Oh my heart!!!, he is sooooo cute!!!๐ฅฐ

Ancestor
