Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
this boy na case 😂😂
11 Yorum

KIRA 🤍1 yıl önce
See as dem use afang soup wash baba head 😅💔

Solar Heavy1 yıl önce
whoa thats crazy but have you heard this?

Mimi a-boy1 yıl önce
This guy no be better person😂... Imagine something like this actually happens to you in real life.....if I no send that friend enter coma, make I know wetin happen

Mike ❤️1 yıl önce
Did I hear GRRRMWUUUM🤣🤣🤣

Mr. 𝐗1 yıl önce
i don kno say, as long as afang dey, betrayal sef go dy 😂

I_AM1 yıl önce
As i hear afang soup, i know say e no fit deny the pregnancy 😂😂

Sampson Obinna1 yıl önce
😂😂😂 they use this soup do this boy something

Josephine.1 yıl önce
@samuelpoetry

Zulu1 yıl önce
Once e see afang soup wey dem never warm na nonsense e dey do😂😂

Chloè1 yıl önce
How can this handsome man invite problem to solve another problem.

𝔸𝕟𝕥𝕙𝕠𝕟𝕪👾1 yıl önce
This guy🤣
