Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

This Burna boy video will forever remain valid. 😂😂😂

1,007,579 просмотров • 9 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 36

Фото профиля JOE
JOE9 месяцев назад

Like seriously bro, what’s the proof that you made any effort if you don’t have results? 🤦🏽‍♂️

Фото профиля Duke of Africa
Duke of Africa9 месяцев назад

No evidence my guy, you go explain Taya, nobody will believe you.

Фото профиля JOE
JOE9 месяцев назад

I swear 😭🤦🏽‍♂️

Фото профиля HARKOREDE
HARKOREDE9 месяцев назад

You fit dey explain gon make people no understand 🥲💔

Фото профиля Majesty
Majesty9 месяцев назад

U go explain… 🤣🤣🤣 @burnaboy @Allezamani

Фото профиля ECO_prime
ECO_prime9 месяцев назад

Omo make I use this motivation go all in this February

Фото профиля BHADBOIJHAY
BHADBOIJHAY9 месяцев назад

Na him make we Dey para 🥵

Фото профиля J.E.T.
J.E.T.9 месяцев назад

sometimes Cana dey give some m@d inspiration.

Фото профиля Innosaint Tochukwu
Innosaint Tochukwu9 месяцев назад

The video is GOATED 😂😂😂

Фото профиля StayToxic
StayToxic9 месяцев назад

🧢… being alive alone is proof enough that you’re tryin, some men are already 6 feet underground!

Фото профиля The web3 Jury ⚖️
The web3 Jury ⚖️9 месяцев назад

Too real

Фото профиля Romiefaj
Romiefaj9 месяцев назад

If your parents wey born you no go believe u 🤣

Фото профиля D_mykael
D_mykael9 месяцев назад

Omo it’s crazy how this is 100% true… life ain’t easy without good result🚶🏾

Фото профиля RP
RP9 месяцев назад

Ọmọ dis guy just wake my brain. Thanks champs.

Фото профиля 📍 HIGH ♃ PRIEST 📍
📍 HIGH ♃ PRIEST 📍9 месяцев назад

Irony of Life 💔

Фото профиля LuxDry
LuxDry9 месяцев назад

Davido just Dey explain since yesterday for ig. My wife said be humble in defeat be gracious in losing 😂 😂

Фото профиля New Dawn
New Dawn9 месяцев назад

Efforts is good but ultimately result is key👍

Фото профиля one man ♂️ 👞🤝
one man ♂️ 👞🤝9 месяцев назад

Explanation go won klll you but nobody to believe 😩😂😂😂

Фото профиля Sun Tzu
Sun Tzu9 месяцев назад

No be cap o na real alignment.

Фото профиля SMART❤️🦅
SMART❤️🦅9 месяцев назад

Ajeh no evidence😂😂

Фото профиля Hon. Alamu Ezekiel
Hon. Alamu Ezekiel9 месяцев назад

But if we’re been very honest truly no evidence say u try without making it,na why obo dey explain tire lowkey he go dn burst big cry self😂,he explain reach say if my wife is angry at me this that,plenty talk no evidence

Фото профиля Big Waka
Big Waka9 месяцев назад

this one na local man mentality 🥲

Фото профиля Jody
Jody9 месяцев назад

@xdownloader_bot download this

Фото профиля NATTY LEE
NATTY LEE9 месяцев назад

@xviddownload download this

Фото профиля EMEKA EKWE
EMEKA EKWE9 месяцев назад

It took time for the guys in the room to reason am finish... laugh deh rise

Фото профиля Space X fanbase
Space X fanbase9 месяцев назад

💔😂

Фото профиля κ•α•ϲ•н•ι
κ•α•ϲ•н•ι9 месяцев назад

@xviddownload download this for me

Фото профиля OLUWA Burna
OLUWA Burna9 месяцев назад

@RecordingAcad una go explain tire

Фото профиля Giwa⛓️‍💥22
Giwa⛓️‍💥229 месяцев назад

No evidence o, you go explain tire.

Фото профиля 主聽我的聲音
主聽我的聲音9 месяцев назад

@xviddownload download this

Фото профиля The Believer ⚡
The Believer ⚡9 месяцев назад

@xviddl download this video

Фото профиля Cele - One Dollar Group
Cele - One Dollar Group9 месяцев назад

Proof is important and portfolio to more.

Фото профиля Delta On-chain
Delta On-chain9 месяцев назад

If you no make am no evidence say you try your best 😀

Фото профиля Sammy❤️
Sammy❤️9 месяцев назад

You go explain tire

Фото профиля Ahmid klint zeal 🇳🇬
Ahmid klint zeal 🇳🇬9 месяцев назад

😁😁😁

Фото профиля NSOW7G🦍
NSOW7G🦍9 месяцев назад

No evidence at all

Похожие видео