Loading video...
Video Failed to Load
This Dangote edit ehn 😂😂😂😂
33 Comments

100,000,000,000 go first make things blurr

See as em shamelessly take back the accusation. Dangote for Alabi am😂😂

Him no go apologize ke? Where him keep 100B 😂😂💔

Him call Dangote hand reach am.

Everywhere go first blur 😂

This is called reverse Engineering😂😂 Everywhere first blur He will start again.

See how he became humble all a sudden 😭

🤣🤣🤣

You no go beg keh 😅 Dangote na your mate?

Blur blur blurship😂😂😂

The lesson here is : don't start a fight you cannot finish

He was properly worked on and it yielded result.

Abeg does he truly retract or this is another editing. 🤣🤣🤣🤣Nawa oo

😂😁😂😁

@Sansirated Na to use one day profit settle the matter for court

Everywhere don clear, this one no blurry again 😂😂😂😂😂

Wise man apologizes

Fear of dangote mad gan💔😅

Folded like Kelahni’s jam 😂

If you Dey press phone pass me your life don spoil

This is hilarious 😆 😂 He no go apologize ke

Dem seize werey voice once 😂😭 money mad gon

“Dem been dey find me for court ….. I no come “ @Odumodublvck_ 😂😂

Olówó gbàyàwó ọ̀lẹ, ọ̀lẹ ń ṣe laailaa Dem no born anyone well make e no fold

Ewon na prison 😂

Baba hear 100 B baba fold straight, if you like gym 😂🤣

Obasanjo actually clarified on this

😂😂😂

He no go retract keh 😂

Lol 100billion much nah 🤣🤣😭

that 100 billion sent shock waves with ripple effect 😭😭😂

You no go retract kehhh

I'm here to retract and give apologies 😂😭

