Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This Davido?? 😂😂😂
46,018 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
40 Yorum

Compare am to this one oooo

I like the two of them oo.. Baddo na bàbà

@davido even champz Sing pass this let’s be honest with ourselves. Wetin u dey sing for here self tell me now make i no vex oo 😂😆😂

@davido Kai na

Davido from Temu 😂

Na clone david!😂

I really don't understand how silly and gullible some people can sound...someone who obviously do copy and paste, una get mind dey compare am with Erikina, idan kidan baddo 😬

They just like to whiny the wayre , the wayre wey them born with sliver spoon say he no know he go live for mansion weyre apoda olorin

@CHULLY1010 Werey say him no know say him go impress him papa. Shey na my papa you wan impress before? 🤣😂

Is this the real Davido or Temu own.. 😢😢 You know Internet can be so confusing

What are you doing 😂

Showing the world our best rapper

Stop it 😂😂😂

This woman dm

@MissRozapepper You sef no de shame, see wetin u de post. You sha go work for credit alert. Baddo na Legend no be ur goat mate.

Na now I see the reason why ochacho boy think say he fit use money buy music lol 😂

ori eku

Nah Wetin him papa see be this😂😂

Abeg you get that Olamide Jimmy jump off videos

No go there o😂

Davido is good make we no Lair ooooo but hit for hit with Olamide he no go see draw

Omo thank God for money o.. na portable and davido suppose dey the same category 😂

That producer won laugh 😂

😂😂😂

😭😅😅😅😅😅😅😀

Make Una drop na I know say my guy no dey talk well as per politics, but this cooking too much now. Ejor 😭😭😭

Una no dey forget stuffs😂😂

Inno know say my papa go smile🤣😭

She seff just dey whine nii

Are we joking for here Abi wetin be this 😢🥹😂🤣

I go Dey this handsome 💔😂😂

Wetin he dey know sef 😒 😂

Nah so e go dy shout row row row your boat 🛥️😹

Na free style be this one wetin

Agbako mode 🤣

Nah is temu product be this?

Werey no get talent still kon get pride lol 😂

Shame wear me cap 😒

This is Temi Davido o

😂😂😂😂
