Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
This exactly what Erigga was talking about but Davido couldn’t comprehend. He think say everything na shade 😂😂
Комментарии: 35

Papa Anu get sense? 😂😂 No be to run from DNA him sabi 😂😂

Na olodo

Davido wey no get brain

At all

What's even Funny is that na these poor men pikin dey bash ERIGGA bcos of giveaway

Lol

That one say e school for usa but I no even know wetin e learn

😂😂😂

You be goat o davido wey dey papa cut off cause he wanted to do music where you from sef I no sure say you be good person cause davido knows the struggle and still use his place to help others when erriga got there what did he do for others you're here saying what you don't kniw

God wan punish . So where you here say Davido papa use money push am Mumu Nor go buy ticket 🤣🤣

Fela, Lucky Dube and many other legends once ruled their era. Where are their children today? 😂 Life always has a way of humbling every generation.

Why skibii and bred no blow like davido. After the money hype people go still calm down listen to watin him dey sing , and if e no sweet otilor. No be by your papa get money. Dj cuppy blow like obo ? Her papa no guide ?

Omo music nor dey work like that ,even If u spend all your money ,music na product if people nor buy the product no level ,music people dey 10 m usd and nor dey sell market for us

Worst Erriga didn't even tag a name.

Poor man pikin go still excel, na talent we Dey talk about no be family money, with money if d pikin no get talent, pipo go still yab am for internet, wizkid was a nobody b4 he became somebody n so is over 90% of the pipo in the industry today, dj cuppy dad rich bt she fade away

You Dey mind am

Na olodo

Slovido right ?

Stop capping, that still doesn't guarantee they'll be relevant in three years time. Don't compare these ones with Baba Imade

Not in happen with poor man pikin starting business Their talent will speak for them

Lmao

I like as una Dey always talk like say una Dey live with them . Well , All Fc’s are too slow

Davido's own was different cause his Father never really supported his talent pa say

Una nor no watin una they talk because wizkid get money Abi E nor get ?

OBO and ice king to the world

Which feels pikin make am 4 music?

Dika....

😂😂😂😂😂

Davido na BiG FOOL

😭😭😭😭

Omo na true fr o

I say no more way for poor people

😂😂😂😂

😂

Una dey mumu for this app, so what is talents?
