Sensitive content

This media may contain sensitive content.

Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

This explain everything

167,550 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)

50 Kommentare

Profilbild von MaxB
MaxBvor 2 Monaten

Dem suppose ban Ai for Nigeria wetin be this 🤣😂😂

Profilbild von Ayo
Ayovor 2 Monaten

@adedejidavies No be lie

Profilbild von Jovic
Jovicvor 2 Monaten

Whoever did this sloppy AI shit should be castrated twice.😒

Profilbild von ÒGBÉNI ALABI (D Governor) 🐐
ÒGBÉNI ALABI (D Governor) 🐐vor 2 Monaten

Naa still Jude dey calm Peter for this video 😂😂

Profilbild von Ayo
Ayovor 2 Monaten

You get it

Profilbild von Esoteric_fx
Esoteric_fxvor 2 Monaten

Lola should have just stick to business instead of opening legs for a boy 9yrs younger.

Profilbild von Ayo
Ayovor 2 Monaten

Exactky

Profilbild von IRONMAN
IRONMANvor 2 Monaten

Who make this nonsense video tell am say police dey find am for kuje around 2

Profilbild von Nnaemeka Chris
Nnaemeka Chrisvor 2 Monaten

I wonder how this boy would feel if he grows and sees this videos

Profilbild von Ayo
Ayovor 2 Monaten

Just imagine

Profilbild von David Spiff
David Spiffvor 2 Monaten

At a point the guy come dey speak Igbo 🤣

Profilbild von Ayo
Ayovor 2 Monaten

Yes o

Profilbild von UtdDsam
UtdDsamvor 2 Monaten

Na still jude shout Jesus 😂😂😂

Profilbild von Peter O Enoigboria
Peter O Enoigboriavor 2 Monaten

Una nor nice for this app at all 😂 what’s this?

Profilbild von Funmi✨🫧
Funmi✨🫧vor 2 Monaten

2 portion of rice for whoever made this video

Profilbild von Prince Chisom
Prince Chisomvor 2 Monaten

Ah swr no place sweet pass Nigeria … if our leaders were doing the right thing na oyibo ppl supposed Dey relocate come Nigeria.

Profilbild von Ayo
Ayovor 2 Monaten

Im telling u

Profilbild von LᗋRR𝚼ዛ🔥TꗟΞNꗟΞ 
LᗋRR𝚼ዛ🔥TꗟΞNꗟΞ vor 2 Monaten

I love how Ai Dey very useless 😅

Profilbild von Williams
Williamsvor 2 Monaten

Abeg Jude no do well, the guy just dey milk from where he no sow... And still dey put fire in between the brothers. Such a bad boy

Profilbild von Yummy
Yummyvor 2 Monaten

Na Jude de cause wahala na jude still de separate dem supposed ban ai

Profilbild von Ayo
Ayovor 2 Monaten

Oloun seh

Profilbild von Sheriman
Sherimanvor 2 Monaten

Ayo, when are you going to stop your tabloid influencer and exploitive blogging over this Okoye's matter? You should stop milking someone’s family problems for your own profit.

Profilbild von Ayo
Ayovor 2 Monaten

For something wey dem carry come online

Profilbild von Sheriman
Sherimanvor 2 Monaten

You are also fueling it ⛽⛽ for your own profit

Profilbild von Ayo
Ayovor 2 Monaten

That one na ur business. Oya dey go all the bloggers page and be telling them that one

Profilbild von Sheriman
Sherimanvor 2 Monaten

My dear Ayo, I have already done that but it is of no importance to start using derogatory words against each other.

Profilbild von Ayo
Ayovor 2 Monaten

Oga you no wise

Profilbild von EmteeNas
EmteeNasvor 2 Monaten

What the helly 😂😂

Profilbild von Damilare231.. ... .
Damilare231.. ... .vor 2 Monaten

Which foolishh AI video be this. Na Jude still Dey calm am 🙂‍↔️🙂‍↔️🙂‍↔️

Profilbild von Ayo
Ayovor 2 Monaten

Oloun

Profilbild von Avuskiy jamin
Avuskiy jaminvor 2 Monaten

Una dey craze

Profilbild von A Proud African
A Proud Africanvor 2 Monaten

This video is as chaotic as the life of the poster and the idiot who created this AI trash..

Profilbild von Ayo
Ayovor 2 Monaten

Dey whine yourself

Profilbild von iO Store
iO Storevor 2 Monaten

Ona de do sha ooo

Profilbild von Jay d cryptonite
Jay d cryptonitevor 2 Monaten

U no well

Profilbild von Ayo
Ayovor 2 Monaten

Okay sir

Profilbild von Wild shark 🐬🐬
Wild shark 🐬🐬vor 2 Monaten

Sheay na PS2 ni? 😆

Profilbild von APEX
APEXvor 2 Monaten

You 😂

Profilbild von Ayo
Ayovor 2 Monaten

What now

Profilbild von Oba of Anfield
Oba of Anfieldvor 2 Monaten

Explained nothimg

Profilbild von Oluwa Tobi
Oluwa Tobivor 2 Monaten

Wahala family make one nollywood actor use there life do movies

Profilbild von Ayo
Ayovor 2 Monaten

Imagine

Profilbild von ManMonkMaster
ManMonkMastervor 2 Monaten

Lmaoooo AI too useless Jude join Lola say Jesus 😭😭😭

Profilbild von UtdDsam
UtdDsamvor 2 Monaten

Which kind random move ment for the ending be that🤣🤣🤣🤣🤣

Profilbild von Sybaddest
Sybaddestvor 2 Monaten

Ai self don mad😂

Profilbild von Professor X
Professor Xvor 2 Monaten

😂😂

Profilbild von Ayo
Ayovor 2 Monaten

Wetin now lol

Profilbild von miz_h3nnytan
miz_h3nnytanvor 2 Monaten

Una no well Aswear🤣🤣

Profilbild von Uche Chi
Uche Chivor 2 Monaten

The Ai just dey confuse

Profilbild von Joanne
Joannevor 2 Monaten

His mum is late I don’t think it’s cool adding his mum to this rubbish have respect this twitter people

Ähnliche Videos