Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
This explain everything
167,550 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 50

Dem suppose ban Ai for Nigeria wetin be this 🤣😂😂

@adedejidavies No be lie

Whoever did this sloppy AI shit should be castrated twice.😒

Naa still Jude dey calm Peter for this video 😂😂

You get it

Lola should have just stick to business instead of opening legs for a boy 9yrs younger.

Exactky

Who make this nonsense video tell am say police dey find am for kuje around 2

I wonder how this boy would feel if he grows and sees this videos

Just imagine

At a point the guy come dey speak Igbo 🤣

Yes o

Na still jude shout Jesus 😂😂😂

Una nor nice for this app at all 😂 what’s this?

2 portion of rice for whoever made this video

Ah swr no place sweet pass Nigeria … if our leaders were doing the right thing na oyibo ppl supposed Dey relocate come Nigeria.

Im telling u

I love how Ai Dey very useless 😅

Abeg Jude no do well, the guy just dey milk from where he no sow... And still dey put fire in between the brothers. Such a bad boy

Na Jude de cause wahala na jude still de separate dem supposed ban ai

Oloun seh

Ayo, when are you going to stop your tabloid influencer and exploitive blogging over this Okoye's matter? You should stop milking someone’s family problems for your own profit.

For something wey dem carry come online

You are also fueling it ⛽⛽ for your own profit

That one na ur business. Oya dey go all the bloggers page and be telling them that one

My dear Ayo, I have already done that but it is of no importance to start using derogatory words against each other.

Oga you no wise

What the helly 😂😂

Which foolishh AI video be this. Na Jude still Dey calm am 🙂↔️🙂↔️🙂↔️

Oloun

Una dey craze

This video is as chaotic as the life of the poster and the idiot who created this AI trash..

Dey whine yourself

Ona de do sha ooo

U no well

Okay sir

Sheay na PS2 ni? 😆

You 😂

What now

Explained nothimg

Wahala family make one nollywood actor use there life do movies

Imagine

Lmaoooo AI too useless Jude join Lola say Jesus 😭😭😭

Which kind random move ment for the ending be that🤣🤣🤣🤣🤣

Ai self don mad😂

😂😂

Wetin now lol

Una no well Aswear🤣🤣

The Ai just dey confuse

His mum is late I don’t think it’s cool adding his mum to this rubbish have respect this twitter people
Похожие видео
Should she have explain everything to the daughter?
Milley Michael
88,266 просмотров • 4 месяцев назад


