Loading video...
Video Failed to Load
This fanbase energy is always on another level ๐ โค๏ธ
36 Comments

My favorite

@AigbedionOnome Forget the videoโฆ.bruhhh Wizkid de sing gan

Na different type we get for this fans club.๐

I don see reach five different craze vids like this since yesterday Omo ๐

Wiz we always find a mood to put you ๐๐น

๐๐

We get all kinds of humans here ๐

Energy dey crryy for the guy hand๐๐

Sweet sounds

This one pass that pantyboy ๐

@genzfc This Guy too Dey gimme Joy ๐

Underrated song

I was like this yesterday ๐

@BigdevisVr Fr

This guy energy is top notch ๐ช

My best of best deep what a jamโค๏ธ๐ฆ

Ewa oo ๐คฃ๐คฃ

Thanks for the repostโฆ FC๐ฆ

If you listen to this song lyrics, you go know say Wizkid na big Ashawo

Song for fu*k ๐ ๐ฆ

Energy too much

You no go see outsiders for this kind settings.

Una dey useless una sef say una be fan base make una tell person wey don dey fadeaway truth ๐คญ๐

Deep๐ฉท๐ฅฒ too underrated

1 of my best Wiz songs Deep

To see one person way get sense for fc na by connection and funny thing you guys find every stupid behavior as something good because it involves wizkid Omo ehnnn nah everyday one fc the disgrace Nigeria

Make I enter Spotify

๐๐ฅ๐ฅ

Wizkid songs always have same sounds and they are easy to record

๐คฃ๐คฃ

That my favorite jam >>>>> Deep ๐ฅ๐ฅ

Why una dey always look unkept for fc

Biggest fanbase

Now fc be fans carry go๐๐

Swears I Dey jam deep scatter on a low Ajeh ๐ฏ

๐
Related Videos
Sensitive content
Her energy๐ is on another level๐คค๐คค
Random X user
742,957 views โข 3 months ago
