正在加载视频...

视频加载失败

This girl don drop another one 😭😂

2,914,750 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

10 条评论

Yahwehs Rare Unique Masterpiece 的头像
Yahwehs Rare Unique Masterpiece1 年前

The hair is fine

Mickey $ 的头像
Mickey $1 年前

Omo I no go lie for you after this new hair this girl still ugly

HEISJIMZ 🇧🇪 的头像
HEISJIMZ 🇧🇪1 年前

If y’all are wondering who she is Here’s the video

Gemini ♊ Major 的头像
Gemini ♊ Major1 年前

🤏🤏

Kpunts 的头像
Kpunts1 年前

This girl na street Aje. I like as she show say people Dey suffer, make them show all shege wey Dey sup.

Dendebuller 的头像
Dendebuller1 年前

I no understand... Shey she wan use di goat do asun abi na wetin?

Adamma 的头像
Adamma1 年前

See as everybody de give her free PR, when God wan bless you, de always pray say blogs and big x accounts way u beg for Rts way no see you, post your stuffs all in the name for free because dem need engagements...

❤️‍🔥UpgradePrNumber1 🔌 的头像
❤️‍🔥UpgradePrNumber1 🔌1 年前

Wait she no baff?

Olaferanmi 的头像
Olaferanmi1 年前

leave that goat alone ooo...no bi by force to feature innocent goat for ya content

HOT KELII 的头像
HOT KELII1 年前

Thank God she no shit for toilet this time

相关视频