Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
This girl strong ooo 👀
Комментарии: 11

Good For her, any challenge wey go fee affect my health. I no Dey accept.

these vocals are unreal

Did she show you the after effects, No and yet you believed nothing happened 😂

Make she dey save for kidney transplant

Na person weh go pack vomit I dey pity.

anyone can do this, the most important part of the video is what became of her 90mins later 😂

Too much caffeine can lead to heart palpitations, increased heart rate, and high blood pressure.

Na cardiac arrhythmia she dey take play so, dey do strong🤭

Agba Black bullet drinker😅 see you see Liver damage! Black bullet = 18% alcohol Units of Alcohol by Volume = (ABV% × volume in cl). (0.18 x 25= 4.5units) x 2 = 9 units Recommended weekly unit = 14 units On a sitting you consume over 60% of your weekly alcohol allowance 🙌🏾

What people do for validation though If her kidney or liver packs up tomorrow, she will say her village people are at work Sad to watch

Where is the after video?? 😂😂 if she no enter c0ma make i know wetin cause am
