Loading video...
Video Failed to Load
Na girl talk this one again ooo ๐
11 Comments

How much dem dey sell the cap Wey this lady wear? The cap na wisdom cap and e fits the lady.

โWhat kinda broke bi*ch are theseโ โget your mindset fixโ omoh the gal scatter them๐๐๐

Find her for me i have a surprise for her

whoa thats crazy but have you heard this?

You pay to and fro for her, she still buy takeaway without contributing a dime ๐ญ

Sending your imaginary gwagon to pick her up instead>>>>>

Idk if itโs only me but honestly I donโt see myself in a relationship anytime soon bruhโฆโฆ Iโm not even broke but this girls ainโt got shit to offer fr fr

If a woman likes you, everything is FREE. If she doesnโt, everything has a FEE. Know that & know peace.โ๏ธ

Na blocking dey follow next

You no go see woman for these kind comment session ๐

Omo this girl Dey burst my brain ๐ง Abi nah man wey disguise as woman ?
