Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This girl wan koba Carter Efe 😭😂😂
187,976 görüntüleme • 2 gün önce •via X (Twitter)
35 Yorum

She was only playing love with Carterefe. But waiting that other guy be wan do?

He wan tap current

@carterefe__ Dat guy be wan tap current 😹😹😹

Na usa prison cater for go 😂

😂😂

She can definitely swim

Make she go swim for USA 😂

😭

Trump go knock on your door bro 🤣

Na Trump himself go touchdown 9ja 😭

😂😂😂

See as s chase that bastard comot

Ah!!! Carter that guy just wants help na 💔😂

Donald trump go reach Lagos now now with his Army’s 😂

Among them one go later make the other craze We no fit tell for now 🤲😂😂😂😂

@carterefe__ Why carter push that guy like that 😂😂🤣🤣

Where she dey run go?😂😂

@imoleoa84 Who be that guy way wan touch the girl? Shey Carter ask am for help 😂😂😂

Him no whether she be fish? 😂

Our water de carry person oh

Alakoba 😆 Ahh no oo noo

I hope the guy swimming from a distance made it out alive

Who is this guy 😭😂😂

Baba think twice 🤣🤣🤣

@skysischadwick Na once Cater shout hey hey 🤣🤣🤣

Omo 😂😂😂😂😭

lol abeg ooo Africa beach nor be like Una own o lol 😂

Olodo wey dey find green card, olodo neva know wetin e don enter .. no more way for t@lentless olodos like gbarter efe ... siri play olodo uprising by dammy krane 🔥

Make Carterefe keep this girl O! Before I collect her from him. Since I can’t get Tyla make I go for the low budget.

Na FBI for come carry efe Na minister of war for show

Lol Love his sweet ohh

No no ooo 😂😂

Carter Carter 😂😂

Why’s no one talking about the guy that was struggling inside those waves…even towards the end of the video it didn’t look like he made it.

Carter gads protect the girl na😂
