Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
This guy again🤦🏻♂️
Комментарии: 10

Strnge🪔2 лет назад
Two of una na Dsame, he deh fool for TikTok, U Dey fool for Twitter. Foolers.

DAMI FOREIGN🥶2 лет назад
You dey craze

Chizzy🌻2 лет назад
See how the girl Dey smile without home training

DAMI FOREIGN🥶2 лет назад
You just know she’s cheap n dump

Kwara LastBorn 🇨🇦2 лет назад
The girl na dûllllard, see as she dey smiles. She no even understand wetin the guy dey talk.

DAMI FOREIGN🥶2 лет назад
I noticed too😂

✞2 лет назад
All these girls no get family online

DAMI FOREIGN🥶2 лет назад
Maybe😂

Khalifa☘️2 лет назад
Abeg Dey drop en content steady

DAMI FOREIGN🥶2 лет назад
Na there dem dey see u
