Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This guy & his dog 😭🤣
439,360 Aufrufe • vor 12 Tagen •via X (Twitter)
30 Kommentare

You na sure say this guy no turn his ex to dog

What exactly is that dog doing 😂

Una sure say that dog nor be human?

If this dog die, this guy go cry blood 😂❤️

That dog has seen things. The friendship alone deserves its own documentary. 😭

Nah your ex you turn to dog 😂😂😭

Guy your dog dey horny 😂

Wetin the dog dey dance 😂

This dog nah male dog now. See as he Dey hump him leg

@Somtochukw70693 Someone’s earning their keep🤣

Baba Ajoke 😂😂

Why is it that everything abt dog is doggy first

Horny dog 😂💀

Daddy Ajoke😂😂😂😂

Ajoke don dey on fraaa🤣🤣🤣🤣

This dog must not die o

One day the girl wey u turn to dog….Ur secret go open

Omo your door is clearly horny abeg. Soapy dance gan 😂

See as the dog dey twerk

This dog fit be robot... oo

"wait,make I first play song " and she understood is crazy

🤣🤣🤣🤣

Wetin be dis 😂😂😂

Nigerians 😂😂😂

I too like Ajoke sha

Omo

Wetin be dis baayi😭😭😂😂😂😂

F

@IamolasunkanmiE Baba Ajoke 😂😂😂

The dog cooperate ooo
