Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
This guy been dey avoid talk, he still go enter talk 😭😂
94,881 просмотров • 3 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 32

E better make man fight baboon than make this kind woman help you

Omo me I go chop 😂😂😂 na she sabi the rest

Poor man and pride

still put man for talk 😅

Thank God say e no accept to chop the fried rice o waiting he ears for hear em mouth for no ft explain am

If he mistakenly said yes, his own has finished. May God save men from poverty, some wives are Ruthless with their insults.

Ago find watin ago chop u too find your new home

Na only food & dopamine Dey kill my pride Igo chop Wetin no good. Ino Dey vex for food o 🤣

Wahala be like bicycle Na one of them be this

@beri_grizou Me no dey vex for food oo bring am 🤣

relationships issues sweet ehh 😂😂😂

“The garri na u buy am pit for there” He first think say he man of the house

Vex for food ke, I go chop am ooo

Omo Fawk lol Whc kind wahala be this .SAPA !!!

Wetin baba dey write?😁😁😁

Wanted breaking up with my girl that night,she brought food and I gave her another 3 weeks grace period 😬

I go find my way 😆

😭😭😭😂

I deh avoid this shame up ton now that's reason I stay alone

Una still collect talk from poor man mouth🤭, poor man go starve o

Rich woman and mocking

😂😂😂

🤣🤣

I no Dey follow food vex ooo

Nawa ohhh

😂😂😂 e still hear talk

I go find wetin I go chop 😂💔

Me I go chop first ooo

Hmmm😂

😂😂😂

Vex for food? I Dey chop my enemy food self

Me go just leave house for you straight...this one can never make a wife...some of enah guy dey date rubbish sha...this one nah clear signs sha
