Loading video...
Video Failed to Load
This guy death na Off and On ๐๐๐
83,924 views โข 2 months ago โขvia X (Twitter)
21 Comments

This guy on safety boot no even send their papa๐

Yeah we can laugh, but it teaches us a message about fight.

Omoo people crazy gan oo๐

Some people don laugh tire while some are still confused ๐ญ๐๐

For the girl mind, she don feel say she beat man today ๐๐ฉ

This looks like Mile 12 market

Mile12 market ๐

You just dey Mumu yourself dey go

Wherey daku otun jinde

You just go out to harass people in the name of pranks?

The guy need to be arrested ๐๐๐๐

Make dem arrest this guy abeg๐

Brainrot

The gal eyes go first clear ๐ญ๐๐

The guy wey hold vegetables dey disappointed ๐

๐

Na Mike 12 be this place

This guy dey mozzzz me ๐ญ๐ญ

@Drshowola

That guy deserve a resounding slap

Na mile 12 be this ๐
