Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

This guy Dey make sense here oo 👀

104,977 Aufrufe • vor 18 Tagen •via X (Twitter)

37 Kommentare

Profilbild von 0S4D0
0S4D0vor 17 Tagen

Na story book dem package for una 😂

Profilbild von Boluwatife Abj
Boluwatife Abjvor 17 Tagen

Ajeh 🤝

Profilbild von Cashprize
Cashprizevor 17 Tagen

Making sense Nothing concern me and devil as an African. Nothing concern me and Jesus Christ as an African💯🔥

Profilbild von Niv_Leezie
Niv_Leezievor 17 Tagen

Everybody wan d drag Christians now.. all these things na those men of God wen no correct their fellow men of God I blame

Profilbild von life
lifevor 17 Tagen

e get the kind local weed wey go carry the guy go that length coz cana and backy no fit give am that edge

Profilbild von LIT
LITvor 18 Tagen

Wetin u reason reach here guy 😂

Profilbild von Mozibaino
Mozibainovor 17 Tagen

People ignorant o chai and people go hear this thing now e go make sense for dem but e no go know say na foolishness 😂 just set camera dey confidently dey talk rubish and na so some Nigerians be always confide t in foolishness.

Profilbild von Anthony Chijioke 🦅
Anthony Chijioke 🦅vor 17 Tagen

Na justice for wowo people guy na 😅😂😂

Profilbild von abrazzo sport
abrazzo sportvor 18 Tagen

Wetin be this guy name

Profilbild von Boluwatife Abj
Boluwatife Abjvor 18 Tagen

Cruisetalker on instagram , TikTok, Facebook

Profilbild von abrazzo sport
abrazzo sportvor 18 Tagen

Thanks

Profilbild von Etim
Etimvor 17 Tagen

You dey use logic reason watin pass your head 😆 🤣

Profilbild von KwameNkruma🇳🇬🇮🇱
KwameNkruma🇳🇬🇮🇱vor 17 Tagen

Na devil go meet God, they cor discuss Job matter like say na beer parlor topic. Make everybody rest for their matter

Profilbild von Chidi Okoene
Chidi Okoenevor 18 Tagen

Them molest job oo

Profilbild von Wicked Wizard of the West
Wicked Wizard of the Westvor 17 Tagen

Aje...them go use you count score

Profilbild von Shina Peller
Shina Pellervor 17 Tagen

Waiting this one Dey talk

Profilbild von S.S.S
S.S.Svor 17 Tagen

Bro devil and Jesus na the same person People no actually know say the same devil way them they fight na he name them they use pray lol

Profilbild von i wiil be great
i wiil be greatvor 17 Tagen

@xviddownload download please

Profilbild von shemzs shedrack
shemzs shedrackvor 17 Tagen

Real talk oh

Profilbild von Mathew Oluwagbotemi
Mathew Oluwagbotemivor 17 Tagen

lack of wisdom

Profilbild von Timipamene Paul
Timipamene Paulvor 18 Tagen

😭😭

Profilbild von ozovehe
ozovehevor 18 Tagen

Devil abeg o, I'm not among😂😂😂

Profilbild von i wiil be great
i wiil be greatvor 17 Tagen

@StreamviDL download this

Profilbild von Mr Jeko
Mr Jekovor 17 Tagen

Wetin Una dey smoke 🤣🤣🤣

Profilbild von SolarInvents
SolarInventsvor 17 Tagen

😁

Profilbild von Ceazer Ndubuisi
Ceazer Ndubuisivor 17 Tagen

With the spitting and your eyes, I can see that you are high in drug or beer 🍺🍻

Profilbild von Mrlore
Mrlorevor 17 Tagen

This guy use style resemble BillLord 😂

Profilbild von OJUJU
OJUJUvor 17 Tagen

Just face God and leave devil for am.

Profilbild von Stewart 🫵🏾
Stewart 🫵🏾vor 17 Tagen

😂😂😂

Profilbild von Darlington
Darlingtonvor 17 Tagen

@Eseogneh you hear abiii

Profilbild von J Jones
J Jonesvor 17 Tagen

Na why Kiss Daniel talk say e no dey follow Pastor dey beef imam 😁

Profilbild von Radical Duke
Radical Dukevor 17 Tagen

Leave this Christians my broda

Profilbild von ALOZIE_MUFC
ALOZIE_MUFCvor 17 Tagen

😅😅😅😅😅

Profilbild von BiG FX
BiG FXvor 17 Tagen

😂😂😂

Profilbild von jeezy eff
jeezy effvor 17 Tagen

😂😂😂😂😂😂

Profilbild von Travis jr
Travis jrvor 17 Tagen

Actually him get experience 🤣😂 pass you

Profilbild von trader_ psychologist _
trader_ psychologist _vor 17 Tagen

Wetin be this na

Ähnliche Videos