Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

This guy Dey make sense here oo 👀

105,294 просмотров • 22 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 37

Фото профиля 0S4D0
0S4D022 дней назад

Na story book dem package for una 😂

Фото профиля Boluwatife Abj
Boluwatife Abj22 дней назад

Ajeh 🤝

Фото профиля Cashprize
Cashprize22 дней назад

Making sense Nothing concern me and devil as an African. Nothing concern me and Jesus Christ as an African💯🔥

Фото профиля Niv_Leezie
Niv_Leezie22 дней назад

Everybody wan d drag Christians now.. all these things na those men of God wen no correct their fellow men of God I blame

Фото профиля life
life22 дней назад

e get the kind local weed wey go carry the guy go that length coz cana and backy no fit give am that edge

Фото профиля LIT
LIT22 дней назад

Wetin u reason reach here guy 😂

Фото профиля Mozibaino
Mozibaino22 дней назад

People ignorant o chai and people go hear this thing now e go make sense for dem but e no go know say na foolishness 😂 just set camera dey confidently dey talk rubish and na so some Nigerians be always confide t in foolishness.

Фото профиля Anthony Chijioke 🦅
Anthony Chijioke 🦅22 дней назад

Na justice for wowo people guy na 😅😂😂

Фото профиля abrazzo sport
abrazzo sport22 дней назад

Wetin be this guy name

Фото профиля Boluwatife Abj
Boluwatife Abj22 дней назад

Cruisetalker on instagram , TikTok, Facebook

Фото профиля abrazzo sport
abrazzo sport22 дней назад

Thanks

Фото профиля Etim
Etim22 дней назад

You dey use logic reason watin pass your head 😆 🤣

Фото профиля KwameNkruma🇳🇬🇮🇱
KwameNkruma🇳🇬🇮🇱22 дней назад

Na devil go meet God, they cor discuss Job matter like say na beer parlor topic. Make everybody rest for their matter

Фото профиля Chidi Okoene
Chidi Okoene22 дней назад

Them molest job oo

Фото профиля Wicked Wizard of the West
Wicked Wizard of the West22 дней назад

Aje...them go use you count score

Фото профиля Shina Peller
Shina Peller22 дней назад

Waiting this one Dey talk

Фото профиля S.S.S
S.S.S22 дней назад

Bro devil and Jesus na the same person People no actually know say the same devil way them they fight na he name them they use pray lol

Фото профиля i wiil be great
i wiil be great22 дней назад

@xviddownload download please

Фото профиля shemzs shedrack
shemzs shedrack22 дней назад

Real talk oh

Фото профиля Mathew Oluwagbotemi
Mathew Oluwagbotemi22 дней назад

lack of wisdom

Фото профиля Timipamene Paul
Timipamene Paul22 дней назад

😭😭

Фото профиля ozovehe
ozovehe22 дней назад

Devil abeg o, I'm not among😂😂😂

Фото профиля i wiil be great
i wiil be great22 дней назад

@StreamviDL download this

Фото профиля Mr Jeko
Mr Jeko22 дней назад

Wetin Una dey smoke 🤣🤣🤣

Фото профиля SolarInvents
SolarInvents22 дней назад

😁

Фото профиля Ceazer Ndubuisi
Ceazer Ndubuisi22 дней назад

With the spitting and your eyes, I can see that you are high in drug or beer 🍺🍻

Фото профиля Mrlore
Mrlore22 дней назад

This guy use style resemble BillLord 😂

Фото профиля OJUJU
OJUJU22 дней назад

Just face God and leave devil for am.

Фото профиля Stewart 🫵🏾
Stewart 🫵🏾22 дней назад

😂😂😂

Фото профиля Darlington
Darlington22 дней назад

@Eseogneh you hear abiii

Фото профиля J Jones
J Jones22 дней назад

Na why Kiss Daniel talk say e no dey follow Pastor dey beef imam 😁

Фото профиля Radical Duke
Radical Duke22 дней назад

Leave this Christians my broda

Фото профиля ALOZIE_MUFC
ALOZIE_MUFC22 дней назад

😅😅😅😅😅

Фото профиля BiG FX
BiG FX22 дней назад

😂😂😂

Фото профиля jeezy eff
jeezy eff22 дней назад

😂😂😂😂😂😂

Фото профиля Travis jr
Travis jr22 дней назад

Actually him get experience 🤣😂 pass you

Фото профиля trader_ psychologist _
trader_ psychologist _22 дней назад

Wetin be this na

Похожие видео