Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
this guy did the impossible here 😂😂😂
287,305 просмотров • 2 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 39

I don't think Nigerian Ladies are into relationship for love, I think it's solely for the Financial gain of it.

I swear

this is where simps are seperated from men.

I understand what you're going through

Man is a legend

I wan know this guy 😂 the confidence e use run from the billing go far 😂

Asin ehhh

The hairdresser bone face wetin no good😁

😭😭😭😂😂😂

When they no like you, they will try to rip you off like this. This guy understands the game and acted Wisely.

The guy is even nice advising her to run away. I will ask her to give the hairdresser the phone and tell her to make sure she collects her money from her by all means.

Wait did I just hear, it’s time to look for some one that can pay for my hair ke Hope it’s your father 👀👀.

I know say most of you no pay attention to the last part Abeg Dey go make I look for person wey go pay for my hair They always have alternative Know this and know peace

90% of Nigerians girls are in relationship for poverty alleviation scheme and it’s so disheartening that the coming generations won’t have a good role model in the society.

Why didn’t she tell him before going

This boy wisdom no go ever finish

“ Make I go look for person wey go pay for my hair”

That guy is not serious at all 😂😂

Jago dey mad normally 🤣 😂

Just imagine i wish he sent her the money she would have praised him like God as he no con do am she con the insult am useless omo eeehhhhh relationship is wast of time just give girl bele collect the child and pay her off.

@Aladinbox84 How can u call ur boy and put it in speaker?

Where dem think say we Dey pick this money from sef..

See as one small pikin Dey corner dey stress old man dey eveb call am rubbish cause he no pay for her hair 😂😂 with her unset set of teeth

Broke women has no reason doing hair of 45k on an empty head that can't think of making money herself. Imagine her saying she's gonna call someone else. I blame men for this audacity from empty vessels like this

E just dey dodge am

@Mussprince_seal How do you guys date people who insult and call you all sort of names “you are very useless” 🤦

How did he do that?

U Dey use iPhone X Dey make hair of 45k

These girls are mentally unstable.

This one na India cl, those guys na different breeds very funny people 😄 😆 🤣 🤣🤣

Jago say make she ja go

Immediately a Nigerian lady accept to date you, omo, get ready for billing

U want to play the guy in public and you expect him to fall for it so that U will see him as a mugu. go find another man because of 40K, that is shameless

The guy na werrey

I love you is a threat to my fundamental human right

Onto the next one till you catch your mugu

Das why any girl wey I toast I dey first fuck am wetin no good first because I know say billing go enter soon

Go and get a job to support your lifestyle. Imagine the Ediot saying, "make I go look for man wey go pay for my hair." You think men go remain mumu forever? Stoop!d Na u be the rubbish human being, cow 🐮

Jego my guy 🤣
