Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
This guy had the mind to prank a bouncer 🙆😀🔥💔
291,495 просмотров • 27 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 37

Mumu bouncer , them don leave their post that’s how you know they are Ordinary bouncers

He get luck

Aje

Una go wake up,brush teeth den come street come do stupid prank wey u fit die

That bouncer dey para 😅

He mind don dey now

Guy 😂😂😂😂

Omo 😂

😂😂😂😂😂your mind done Dey Abi 😂😂😂😂

The guy is f@@lish.

Crasy 😂😂

U can imagine

He still collect slap again

Make them give your cameras man too one special creeping 📸 😂

Ahh

Lol 😅😆

𝙰𝚛𝚎 𝚢𝚘𝚞 𝚗𝚘𝚝 𝚊𝚗 𝚘𝚛𝚍𝚒𝚗𝚊𝚛𝚢 𝚋𝚘𝚞𝚗𝚌𝚎𝚛?

Agility 🦿

Lol 😂😂😂

Em think say na university girls wey em dey pursue for motor

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

This bouncers calm ooo

This risk for just content sake

Na so i take enter no iv

Some content creators go die quick 🤣🤣🤣

Una go use this thing kill unaselves one day

Men no get issues, na once e shake am after everything 😔

Watin be this

Guy 💔💔

You Dey risk your life

See marching 😂

But him self Galat shaa, mind dey. ✌🏼

My bros😂

😂😂😂😂

Chale sometimes eeh, somethings can only be imagined and brought to action in naija🇳🇬 😂 just imagine this expensive prank on Ghana🇬🇭 security personnel 😎🙆🤣 anka wɔfa, ubɛ hu😅

🤣🤣

So if no be prank that's how to treat people, did he done anything wrong to you
Похожие видео
This boda boda guy had spent two weeks without bathing 🫢🙆😂
Utd Lad
85,423 просмотров • 6 месяцев назад
