正在加载视频...
视频加载失败
This guy heaven na view once 😂😂
36 条评论

View once? Person wey no go even get data view am 😹

😭😂😂😂

This is why I hate guys, you dey cast update!

You don cast this update now Omo 🥲💔

Always glorifying cheating in their content 🤦🏻♂️

Him don cast the format 😭😂

😂

😂

The gal too mumu So bcoz he used ur pix as wallpaper nah y u dey blush eeh fine gal 😞 instead of u to know say nah whining.

Me as the heaven’s gatekeeper - stop there you are under arrest

@CHULLY1010 we’re together ooo 😂😭 I don die

Me no send anybody papa.. my babe picture dey my watch, her picture dey my screensaver.. if u no go follow me come down, that when I buy car sha

It can never be me ....why the fuck will I use a woman as my wallpaper

Una sha won cast person format 😂

Shit wey I don run since 2020

God abeg make person no use wallpaper fuck my sister chai

He cast update 🤦🏾♂️🤦🏾♂️ eno be everything wey be content

@Kamal77441427 You lots put women picture on your phone wallpaper?

Una don cast am now

Iphone users think androids don't have these features too

Oh this update cast ooo this update was like 4 to 5 years now 🤧

😂

????

This one nobi scope oh 😂🙂 Nah 2007 kids this scope fit catch 😂 Eh dn cast since 2020

Men oo😭💔

Who’s that girl on frame 8…. That looks like my Babe… Abi we dey share Babe…

E no go fih smell hefuun 😭😭🤣

Abeg make unna no let my babe see this thing oo, make I first go clear my wallpapers first 😂😂

@olabisof_lag23 Guy see better update o

Wahala

At least he took the effort to add her she should be grateful

This thing doesn’t move me

So na Wetin this thing dey for be this Omo

Keep on playing

See format 😂

Na sha small things dem Dey use off girls pant
相关视频
Sensitive content
This guy heaven nah view once 😳😳
Alaba Real💕
1,454,326 次观看 • 1 年前
