This guy heaven nah view once 😳😳
1,454,326 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
46 条评论

Can only happen in content Try this in real life.. You go know se hospital bed cost

Eggzactly

“I don’t have any value for you” You deserve better slap to reset your brain…seek better script next time bro

Lmao 🤣

Some people no get heaven at all 🤣🤣🤣🤣.. chai

The guy nah number 1 Aswear 😭😭

I have the longer version 😅😂

Where's the lie😭

Wey dem for join hand beat am 😭😭😫

😂😂 ajeh MUTUALS?

🤝

Another one 🤣

No be lie

Nah pure werey

See Broda😏

Them no gather slap the idea commot your mouth 😆

Omo see play 😭

@_sahdgurll He played them well😭😭

The lady at the end is the main content right? Cos she was hilarious.

No I'm not a player Am a coach 😎

Lol 😂

I swear

Nah the level of confidence dey shock me 😫

If girls allow u talk this long without interrupting na dream you dey O

Ah! Luke see far, but you no look see far! But that's okay! Well, fans, don't try this at home.

Awon Weray merin

Lol wahala😂

No be small

Nobody I mean absolutely nobody oo:

Intellectual intelligence he won the game and kept them in suspense and from chaos

right here, baby

This guy heaven na snape we go snape send to him

Dey play 🤣🤣🤣… but pls o, who get the aunty wey dey the ending part 😹😹😹💀

Lmao

😂😂

Between, who be that babe praying like a Muslim tout at the end of the video 😂😂🤣🤣🤣🤣🤣

👏🏾👏🏾👏🏾👏🏾👏🏾👏🏾👏🏾👏🏾👏🏾👏🏾💪💪💪💪❤️🙌🙌🙌🙌

😂😂

Legend

The ending choke. Baba egba sè

Person no fit mumu for Real life the way the girls mumu for the skit

Lol 😂😂

😂😂😂

E sweet me See as he dey paste dem lamba 😭😂😂😂

Legendary 🙌🏼

View once too much nah screenshot 😂😂💔
