Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This guy is in trouble
99,376 Aufrufe • vor 5 Monaten •via X (Twitter)
36 Kommentare

Why you go date person wey Dey wear Traditional Ice Box

Make she give am this infection wey I give my boyfriend,wey we dey play ball together,the Yansh scratch am die...na wetin she need do

WTF 😂😂😂😭😭😭

😎

Baba Forget, Amadioha and Mami water get forgiving heart Nothing go sup😂

The boy go think say na play ,I know my guy that dated a girl like this , the guy cheated the girl lock this guy 2 years the guy no see anything

Hope say the guy dey see money easily ooo Girl no go tell me all this rubbish say she gets strong spirit say she be dead person and me and U dey manage for house ooo. Me no gree. Dat your spirit must make things easier for us. Once a lot of money dey me no get issues forever

Ur spirit no dey bring money come d table ur spirit na to monitor cheating very useless spirit

Nothing go still happen 😂

One girl don try this rubbish with me before, I dump her straight wey I get two mama and one grandma wey Dey pray for me, she cry tire

U don see signs now oo…. Dey there Dey wait to see wonders….. and u know wonders shall never end .

Aswear nah dis kind girl I Dey find Nah her sister i go fok,con see wetin she wan do 😏

Person wey dey enter lion den dey always dey prepared..... E go shock this girl say nothing go do this boy even if he cheat.

The laugh from my guy shows say him don already cheat. 😂😂😂 baba just Dey follow up

we need to safe this brother before night falls what should we do?

If Ñã me the date this one .. I no go even go far I will cheat on you with your friends

This one don use him hand put himself for trouble

Sorry fine girl, let's break up I beg, nah watch I watch living in bondage I no wan recreate am biko

This guy gas move. Any person wey dey adamant bout cheating to this extent, probly dey cheat or go cheat

The boy go think say na play ,I know my guy that dated a girl like this , the guy cheated the girl lock this guy 2 years the guy no see anything

How will you comfortably date a girl with diamond chain of the gods on her neck? If e sure for am make e cheat,women have alot of spirits moving with them,na why na dem plenty for church..

Ehh boys! This one mama dey one corner dey pray but see where he go dey shook him head 🤣🤣🤣🤣. Someone said she wear traditional icebox 🤣🤣

Break up oo

Abi na aro mate be this girl noting u want tell me 🤣🤣🤣

This one no be threat, na promise

😂 them Dey fuck woman fuck witch make Dey her belle. 😂 for benin. Anything you be na your for your pocket. I nor Dey support cheating though.

Lol baba fit don de cheat already make her aggressive spirit no know 😂😂 Na by cowries way she hang for neck? Make I hear.

lol the guy dey laugh cus he know say he don cheat on her die and she no sabi

Who send oooo😫😫😫😫😫…. I nor want again oooo

E go shock una say na she go first cheat, and the mumu guy sit down there dey smile. I pity your mama for house

This kind gods food dey sweet to chop oooo.. 😆 🤣 @babarex 😆 🤣 😂

Person weh get all that spirit no make u dangote... but e dey wait make u cheat make e unleash the dragon. Remind me why you are dating a disaster waiting to happen? Some guys just dense.

The boy dey craze you see who carry traditional ice for neck you still dey ask her out

Story for the gods, nothing go still sub

Person wey don cheat already nah y him dey smile. Babe calm down nah u be no1 until you use your hand spoil am.

Eeeh get one girl wen tell me dis thing I just Dey mark my time
