Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This guy Na blast, just watch am finish 😂
163,136 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
35 Yorum

E say make them give am the 4k, the logos don Dey hard 😂😂😂

This guy don Dey play sporty bet since 😂

Baba see say the Logo don dey hard, Baba quickly pick race before he lose all the money. 😂😂😂😂

Why is he looking like sabinus

How 😂

It's always good to know when to stop

Airbnb logo clear him eye sharp! 😂😂

He talk am twice, gimme the 4k(2x) 🤣

Him done to watch“ na prank”😂😂

make em no run keh🤣

"omg" he really ran

Kudos to the guy asking the questions. He actually helped him. Ordinarily, him for lockup make him fail the MTN.

😂😂😂 This man no try at all… logos wey everybody sabi e dey look like puzzle, e just collect free cardio and run finish 🔥

“i go cashout oo”😭

That’s a wise move man 😂🤝

Make baba go chop first belle empty😂😂😭

Scottish 2k Mamaput 1k Data 1k Sunday don set Dey play

The guy cash out sharperly 😄😄

E say Toyota 😂 You don see Toyota with that kain yellow logo before ?

The questions getting tricky 🤣

He see say the matter don dey strong baba cash out😂😂😂

"A good dancer knows when to leave the stage"

Na once he realizes say the road to success don narrow

@Breyana1613670 Sharp guy. He gbes once😂😹

Baba say “I go cash out oo”🤣🤣🤣

@PromiseNnamdi1 He cash out asap before he see “what is cash out”

There's no logo in this world that I did not know, if I jam this guy I go chop am

The 4k is important please 😁😁😁

Sharp guy 😂😂

He quick cash out 😂😂

Give me the 4k😅😅😅😅

Gimme the 4k Gimme the 4k 😭😂

Omo my belle 🤣🤣🤣🤣🤣🤣

The dancer should always know when to leave the stage

E reach to run oo u nor see say logo don Dey hard ? Lol my mother lmao 😂
Benzer Videolar
Sensitive content
This guy package with one runs girl finish, after some days him come find out say the girl don give am infection. Na so baba vex come back come seize the girl phone 😂😂😅
Tyrod
150,181 görüntüleme • 6 gün önce
