正在加载视频...

视频加载失败

This guy no fit keep secret at all

31,802 次观看 • 2 个月前 •via X (Twitter)

35 条评论

DarKguYsuareZ 的头像
DarKguYsuareZ2 个月前

If them sas mend you wetin no do for Ekiti that time you go confess wetin you no do 😂😂😂

Adewole 👑⚡️ 的头像
Adewole 👑⚡️2 个月前

He get as hand go take touch you, you no go fit even sabi lie again

Don Mikky 的头像
Don Mikky2 个月前

If hand touch you for state CID Ado, you sef go cho cho cho pass Ojo Tope alias Tope Dudu😂

shomii🇳🇬 的头像
shomii🇳🇬2 个月前

Tope dudu tope pupa 😭😭😂

biZZZie♠ 的头像
biZZZie♠2 个月前

Keep secret ke😭 Make TOPE DUDU dey go through a lot for police custody but TOPE PUPA dey chop life for street? 😅😅😅😭😭

TruthDam 的头像
TruthDam2 个月前

There's always a schoolboy in every criminal gang

Qidos 的头像
Qidos2 个月前

Dem go don use beating mend am, no be hin fault 😂😂😂

loseyi 的头像
loseyi2 个月前

Be like say na this Tope Dudu come rob my shop 😭😭

Adeleké 🤾‍♂️ 的头像
Adeleké 🤾‍♂️2 个月前

He’s ready for this day and the question 😂😂

MORE LOVE LESS EGO ❤️🦅 的头像
MORE LOVE LESS EGO ❤️🦅2 个月前

Straight answer, no stress 😂

Zhuizu 的头像
Zhuizu2 个月前

This one sing pass asake o

Tolulope Victor 的头像
Tolulope Victor2 个月前

Se didirin tun man jale ni Tope dudu Tope pupa Ojo Tope . E gba mi

Stoner Daddie $BUBBLE 🫧🫧🫧 的头像
Stoner Daddie $BUBBLE 🫧🫧🫧2 个月前

See his lips Dem don beat craze comot for his head you say make he keep secret ok na Make others dey chop beta and fv*k beta make dem dey mend ham for jail😂💔

Nas 的头像
Nas2 个月前

Ojo tope nightingale 🤣

Ólòkó Of Lagos®️🔝💭🇳🇬🔌 的头像
Ólòkó Of Lagos®️🔝💭🇳🇬🔌2 个月前

Seee the way he deh sing like bird

The Curious Analyst 的头像
The Curious Analyst2 个月前

What a truthful theif 🤣🤣🤣

LFE BABA RONALDO ❤️ 的头像
LFE BABA RONALDO ❤️2 个月前

That ogolo you no fit knw say nah adigun jale

Dr. Blackpolarbear 的头像
Dr. Blackpolarbear2 个月前

I knew schoolboy was a bad boy. I talk am

04xbt 🐐 的头像
04xbt 🐐2 个月前

@StreamviDL

Mayowa 的头像
Mayowa2 个月前

@xviddl download

NaijaFarmer 的头像
NaijaFarmer2 个月前

😂😂😂😂

Igbalode farmer 的头像
Igbalode farmer1 个月前

See as they pour everything

Horlah 的头像
Horlah2 个月前

@is4real2003 highest RAT 😂

Franco_J 的头像
Franco_J2 个月前

🤣🤣

LFE BABA RONALDO ❤️ 的头像
LFE BABA RONALDO ❤️2 个月前

This guys kill*d Bode in my home town 😭😭

• 的头像
•2 个月前

So na them thief my Samsung for eksu😭😭

Olajire Samsudeen 的头像
Olajire Samsudeen2 个月前

Nah skit 😂😂😂

Leykhan 的头像
Leykhan1 个月前

Tope dudu Tope pupa🤣

Damilare 的头像
Damilare2 个月前

lol 😂

King Mulla 的头像
King Mulla2 个月前

Watin b dis nawh

MeekMill 的头像
MeekMill2 个月前

Tope Dudu Tope Pupa🤣🤣🤣

Omololu Taiwo 的头像
Omololu Taiwo2 个月前

@wande comman answer your name ooo

OLOWOLAYEMO 的头像
OLOWOLAYEMO2 个月前

lol

ayonitemidimples intl 😙 的头像
ayonitemidimples intl 😙2 个月前

😹😹

Ajiiballer🏅🏅🏅 的头像
Ajiiballer🏅🏅🏅2 个月前

😂 na the obonte among squad then catch

相关视频