Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
This guy no lie, no man don read this thing before! 😭😂
Комментарии: 36

The guy uselesss normally 😂😂

😭😭

I didn't know there was something written there.

For OS wey I carry 30k?

Can someone tell me what he is talking about?

Lie say you no know 😂

This scene from “Friends” says it all 😂

Strong konji don hold you before ?

You de advice person wey konji hold to de read instructions 😂

That’s people weh sabi read now. Person weh wan do one or two, no go fit read anything 🤣🤣🤣

I hope say you don read am doctor 😂😂

Him wey don read am, why em no tell us wetin dey there. Your own not to dey ask "how many of us don read this thing"🙄

Na when them begin right instructions for pack? Na medicine 💊?

Why not read out the instructions for us rather than criticizing? 🤷🏿♂️

Bro be like; Babe: Babe, Are you in? Me: Not yet. I’m reading the instructions

Oga I no get time to dey read all these Macmillan text books o 😂😂😂

DUREX is the best and safest condom to use, but people will rather buy kiss because it’s cheap💔

Calm down read instructions for condom as how... E get different ways to use am ni?? No be just to wear and fire shikena

Actually yes 🤣

First of all i never knew something was written there. Secondly, you want make man come start dey read instructions when he done reach this point? As how nawwwww😭😂😂

I no need am.. My pullout strong

I guess Man United don’t read instructions as well,hence the catastrophic failure

The thing way pain be be say na you hold product pack na you use the product but na me go come dey read wetin you use oo TFY GPY

Something wey men dey wear in 2 secs, na him you add manual

Why I go read am? Some things are not meant to be read No be everything man must know

What’s he talking about @grok

Instruction ready fit cause change of mind 😂

How many people use to read the terms and conditions of using any App installed in their phones? I SWEAR WITH GOD ALL PHONE USERS NO DEY READ THAT TEXT BOOK! So no be only this rubbish people dey ignore to read even important things many no dey read.

Preeq wey bin dey stand fit don fall by then naw 😂

The Instructions is only for first timers and virgin boys. 💔😂

I wanted to tear and use am now now But make she wait first make I read wetin they write

@grok I don’t understand what he’s talking about

I don read ham before sha

But why need dey to read am?

Who wan read am?

Who wan read am U want make door close before U enter?
