正在加载视频...
视频加载失败
This guy!! 🤣🤣🤣
184,647 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
11 条评论

God may this not be our portion oo

🇺🇸 One Nation, under Trump, Stronger THAN EVER. Are you Trump Tough? 💪Tough T's Here:

God abeg o U know how I take disappear for the convo when the talk about reunion last year. This year I wan be the one to bring up the reunion 🙏

The main reason for secondary school reunion is too check those who haven't made it in life Better hustle

God abeg no let us shame before our mates ooo continue to bless and promote us🙏🙏🙏🙏🙏.

Man see as only me dey laugh loud for here. 😂😂😂😂😂😂 See as he cross shoe sharp

God forbid me see my mates and run... Many people can't attend their reunion, wife they no get, job dey no get, gf, Akiko, house, ebelebe, plans, igba, Omoo

Na fufu be that 🤣🤣🤣

Na mad man. See how he stood up to go to a room with the girl. 😂

😭😂😂

Dem wan use oppression kpai the guy🤣🤣
相关视频
Sensitive content
Eii this guy why 🤣🤣🤣🤣🤣
Asafopowers🇬🇭🇬🇭
71,007 次观看 • 11 个月前
