Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This is a little boy, an Aye (NBM) cultist, creating problems where there is none. It’s actions like this from young cultists that end up causing trouble for the peaceful and non-violent ones. Reject Violence. Reject Cultism.
49,828 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
11 Kommentare

lol mk him enter there go tell the owner that one na, Abi him Dey fear?🤣

I Dey Tell Una, Before Una See Aye Wey Get Sense Na By Serious Connection Oh Allah, There Elders Clowns, Normal Members Clowns, Nobody Fit Call Anyone To Order 😂 Assmen For A Reasons

Small joke when de boy do you don post am you be really imbecile big one

Na like this Ayes come useless reach, behaving like Junior cult 🤦🤦🤦

Such a nuisance small Pikin no know say life precious

Person wey dey on colos and codeine You can feel him 😂

Cry out for vengeance Against those keeping you in bondage, this is my cry to Yahweh for vengeance against them and to decree with all the forces of Yahweh they cant have my children even 0.1% ! please click link below to learn how

Thui is just content. That name seadog self sweet for your mouth. Come sail

He's doing what he knows how to do best. Say No To Cultism Reject Cultism Cultism is eveel Shun Cultism

Leave him and his cho cho cho. Na them get noise abeg.

Beaming heavily!!!
