Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
this is another crazy voice note you will see on your timeline today. 😂😭
66,826 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
37 Yorum

Make sure say you get scope as a man oh 😂

Very important

Won ma dorawon losan Ola😂🤣

As a man make sure say you sabi scope and your mouth sweet. All these babes no really hard 😂

Ajeh

I will repeat it for the last time single mother doesn't love you they got bills to pay biko

The Egbon no wan give up oo

I don come across their VN before wey the girl dey beg am for school fees wey he promise base on the Bobo dey chop her work. The guy dey post her. Now e be like say she don jaa. But like they say, "Once de be....". As in the law of Okafor.

U sha come first If we go Dora or not Till tomorrow 😂

Omo the guy na man o 😂 if na me I go don ignore the kele message Ajeh

Abeg wetin dem dey owe each other for? 😂

Them no dey speak English?

Everybody saying scope scope scope so una think say women really stupid like that? 😂 Person wey go later go out that same night. Her calculation be say if she go she will eat and drink and even collect at all at all. That way she no go touch the 25k wey she collect that night 😂

Where you dey always see these Vns😂

@Aopeyemi_ Na ikorodu single mom she go be 😀

Abeg Dey translate for me

As a guy man, if money no gum you, make OT gum you 😂

Bro dey form batman he wants save person way Don go 🤣 she can't be saved.

Where you dey see them😂

The lady go still go out dat night

Osinwin meji

Dis egbon giran gan oooo😀😀😀

What in God’s name is this😂

A true conversation of Trade by Barter

Na my senior brother bi that 😂

Wetin be this

The guy na mad giran 😂😂

Shey we go still see wife marry like this

Awon onishina Meeji Shior 😆

Na wetin those Single mother eye dey see b this

Eehh Mo tun bibeji 😂😂

If you won make prick kill you , just be single mother 🤣🤣

Ashewo na career now, Chaii 🤦🏾♂️

Legends know dem go still knack for that next day wey dem wan see

do mistake born for house first you think say online na real life

Amubo pade adelebo 😂😂

Werey dom chop scope again. She go still chop prick for that Osan Ola 😂
