Loading video...
Video Failed to Load
This is content 😂
53,531 views • 1 year ago •via X (Twitter)
11 Comments

Enriched1 year ago
I sells top quality wristwatches dm let’s talk

Solar Heavy1 year ago
this one is such a vibe

Kenny'D'Nigerian🇳🇬1 year ago
1 million? I go forget everything even forget my job😅

Enriched1 year ago
😂

Juliàn1 year ago
Dey play. Those men in black, dem go collect the 1m, still ask for more. They’ll believe that if you have 1m to give out at first ask, you’ll have more to give out if they press your neck.

Coker Joshua1 year ago
Life no hard 😂😂😂😂😂😂😂😂

Enriched1 year ago
Abi now

Stephano1 year ago
The last part no end well o. As you use ur hand price 1m, e mean say money dey o. Na 5m u go drop las las bayi bcos body go tell u.

God’s gift 🇳🇬🇩🇪1 year ago
Na una Dey make police Dey harass people because of stupid contents like this idiots

Lollybee💙1 year ago
That last part 😂

Enriched1 year ago
😂
