Loading video...
Video Failed to Load
This is content ๐๐๐
620,215 views โข 6 months ago โขvia X (Twitter)
29 Comments

Omo for this economy u Dรชy steal hotpot u go collect Wetin no go ๐

See as eye red, you dey smoke for dream? ๐

@Guccistarboi Swearsโฆโฆ her eyes even red pass Kesari own

You don smoke igbo for here before u do ham..See as eye red ๐

@o_uzomba We no be mumu how she no lock phone why is the phone unlocked?

@detunjirasheed Lmaooo!!!! Putting phone under your pillow to sleep isnโt advisable sha

@Chief_Big360 I swear na me be this ๐

The red eyes though. Tf?

The phone and the room don't look alike

Verry dark mannnn!!!!๐ญ

You wan steal my hotspot for this one wey data dey cost the same as monthly salary ๐ญ๐๐๐

Whatโs that reddish eye?๐

Her mood

Omo the red eye dey red pass the very dark man wey she dey shout

Up and dangerous ๐

I don't understand. Wetin concern very dark man here? Na him in ur hotspot?

๐คฃ

We no be mumu how she no lock phone why is the phone unlocked?

But for real if this guy catch very dark man then lol nah die oo

I don't joke with my power bank and hotspot o

Her eyes red pass who she dey imitate sef

Ferrydark muah ๐ก๐ก๐ก

This is content ko.. be like na your family post am abi

@Odusthegreat0 ๐๐๐๐

@100Nyra Watin be this ๐ญ๐๐

๐๐.. this is really funny

@Guccistarboi ๐๐

@seun_edema Very red eyes๐

Why go all that route just to on a hotspot ๐

