正在加载视频...

视频加载失败

444,846 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

40 条评论

Number One🥇 的头像
Number One🥇1 年前

If I busy make I kpai 😂

𝔸b𝕒𝕫𝕫 的头像
𝔸b𝕒𝕫𝕫1 年前

😭😭😭

Chineachendo💡💜 的头像
Chineachendo💡💜1 年前

Aje I no go wait oo

𝔸b𝕒𝕫𝕫 的头像
𝔸b𝕒𝕫𝕫1 年前

Why?

Chineachendo💡💜 的头像
Chineachendo💡💜1 年前

Like 200m don enter my account already na If na you U go wait

𝘌𝘔𝘔𝘈 🪄 的头像
𝘌𝘔𝘔𝘈 🪄1 年前

This can’t happen in real life 😂😭

𝔸b𝕒𝕫𝕫 的头像
𝔸b𝕒𝕫𝕫1 年前

Hmmmm

Jason 的头像
Jason1 年前

I won’t wait o, I don’t want to be selfish. I don move with that 200M 😂😂😂

toylan 的头像
toylan1 年前

Wait for wetin? I no go wait after that 50 million

DevFiend ⚡️ 的头像
DevFiend ⚡️1 年前

I laugh so tey i enter my neighbor house cook noodles chop 😂😂

your best friend 🫂 的头像
your best friend 🫂1 年前

I no wait abeg 🤣🤣🤣🤣 Story fit enter at last. Make I hold the one wey don enter already

NaijaDentist🦷 的头像
NaijaDentist🦷1 年前

If I hear say I wait. There is something fishy. Dey fit wan use me renew. I go mia o😂

Kingsley⚽️🏀💚 的头像
Kingsley⚽️🏀💚1 年前

Why you go wait ? 😂. Omo they fit change mind oo.

Peace Ighodaro💛 的头像
Peace Ighodaro💛1 年前

Lmao!!!! 🤣🤣🤣

𝔸b𝕒𝕫𝕫 的头像
𝔸b𝕒𝕫𝕫1 年前

😂

Bigrolla 的头像
Bigrolla1 年前

Lousy is one of the underated creators I know

Ad£wal£ 的头像
Ad£wal£1 年前

Guy, I won't wait oo The 200m is enough( in case they change their mind)

Sport Xparte 的头像
Sport Xparte1 年前

If I wait, make I know Wetin cause am 😅😅

Dahm-Dahm 的头像
Dahm-Dahm1 年前

If I can WAIT for the SECOND coming of Christ, who am I ? That I won't wait for Adamu to help my helper help me to be helped 😭😭😭😭😭

SylvanRise | ∑:🔆 的头像
SylvanRise | ∑:🔆1 年前

Wait for where, make their sense wey lost run back while waiting 😂

𝓣𝓮𝓮𝓴𝓪𝔂🧬 的头像
𝓣𝓮𝓮𝓴𝓪𝔂🧬1 年前

I no fit wait ooo... I go run before their eyes clear

Telvin Tim ティム 💙 的头像
Telvin Tim ティム 💙1 年前

😂😂🤣 As I dey wait, I go first pay for the house wey I don book down online, and car too. Just incase story change, "sey we don settle, send our money back"

The Repair Man 的头像
The Repair Man1 年前

Omo, if na me I will not wait. I will cut out with all the money they have sent so far before their eyes clear.

BAMIDELE🕊 的头像
BAMIDELE🕊1 年前

😂😂

𝔸b𝕒𝕫𝕫 的头像
𝔸b𝕒𝕫𝕫1 年前

😂

Damilola🌺 的头像
Damilola🌺1 年前

busy ke? i no busy at all😂😂😂

1WereyLikeDat 的头像
1WereyLikeDat1 年前

If you will still wait after that 200m then E go hard for you to secure funds for this life

Elena💚||the lagos shoe plug👌 的头像
Elena💚||the lagos shoe plug👌1 年前

40-47 68,000

Junny 的头像
Junny1 年前

If my full family no follow me wait, I go disown them.

SON OF MAN🙏 的头像
SON OF MAN🙏1 年前

@enisan_micheal @Coach_Ehis una go wait If na me after that 200million I go run ooo😂

Doctorfaithoski 的头像
Doctorfaithoski1 年前

I won’t wait o 😅

Adeyemi 的头像
Adeyemi1 年前

Moreover 🤣 I no fit wait oo B4 Adamu go come dem fit go change their mind like that 🙂‍↕️😂 say fight don finish and dem wan collect money back. B4 I move I go try do voice recording and dey use style to confirm say na dem truly dash me d money incase dem later say na mistake transfer after their fight is over 😂👀 Sharp sharp I go say I dey come back in 10 mins make dem wait for me , don go bank sharp 🥲 and transfer the money out

Ov 的头像
Ov1 年前

Ahhh 1000 hours I’ll still be there 😂

KD 的头像
KD1 年前

Wait keh!? Carry that one japa oh before they settle. 😂

kelly 的头像
kelly1 年前

You no go wait keh😂😂 I go dye for there

Official Ray 的头像
Official Ray1 年前

@TweetHelperBot download

Martins🫈 的头像
Martins🫈1 年前

Wait ke. Make dem reconcile come dash me 50k make I return all? Never

Marvellousayomide 的头像
Marvellousayomide1 年前

Make I wait make dem calm down realize abi, I don move with that N200M.

Saint 的头像
Saint1 年前

Mugu don fuck up, move immediately before their brain reset.

Snay Mojito 💙🇳🇬🇬🇧 的头像
Snay Mojito 💙🇳🇬🇬🇧1 年前

I swear bro..... 😹😹😹