Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
What’s this again ? 🤣😂😂
160,375 просмотров • 9 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

people weh normal for this country no reach 10

I’m telling you 😆

Wizkid fc too do 😂

Na few people dey alright walai

@sironyeka Ai is getting out of hands 💀

😭😭😭

This one choke me

Follow me Ifb immediately

This part wey wizkid dey smile, me self don laugh tired

Ehhh😂😂

Just have data . 50 percent of ur problems is solved 😂😂 dis guy don craze

Wetin be this 😂😭😂

Small small o these morsels are too big 😂

😂😂😂

Ahh😂😂😂fc don mad

😭😭🤣🤣😂😂 WIZKID FC 😂

Wahala😂

@OneWizkidfan 😭😂😂 Nothing wey una never do which one is this again

😂😂😂😭😭😭😭

Nothing wey person no go see

Eyin people yii yaweey gaan oooo🤣😁😁

What’s this guy doing to my idol

Wizkid don suffer for this guy hand 😳😳😳

Something happened to people after covid

Hunger wan wound am

Person wey do this thing na big fool😂,why e come make a whole big Wiz de smile after he swallow the third eba😂😂

Wetin be this again

What's this again bayi 😂 My sadness run shaperly 😆

@only1_marvel 😂💔

Like...... Even wizkid go boost laugh when him see dis post

For my whole life I never see this kind thing 😂😂

He no go feed @wizkidayo soup??😂😂😂

😂😂😂😂🙆🏼♂️😂

Now what's this? 😂
