Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This is content 😂😂😂
37 Yorum

@Khanstillday @47kasz 😂😂😂😂person no go know if na skit Abi na normal living

@47kasz Guyy 😂😭

@Khanstillday @47kasz That girl dey burst my head

@Khanstillday @augustinechido Omo, if na skit them try abeg. But this is actually a typical Nigerian family.

@Khanstillday You dey call lifestyle acting?

@Khanstillday how I wan carry first with this oil rice. this oil rice no go block my brain 😭😂😂

@Khanstillday @dfwmenah Na their daily routine dem bring come live for us 😂

@Khanstillday @attah_akor Oil rice dey block brain 😂😂😂

@Khanstillday @attah_akor 😂😂😂 I don laugh taya “Oil rice wey Dey block brain”😂😂

@Khanstillday @attah_akor I like her energy, she get ogba for head 😂

@Khanstillday This is how we were raised in warri. We dont do content, it's lifestyle!

@Khanstillday I dey always talk am say oil rice dey do wetin nor good for body 😂😂

@Khanstillday No be who born pikin dey carry him pikin cross road?

@Khanstillday @47kasz I remember the first holiday I spent in Warri I was in a live comedy show for a month 😂

@Khanstillday Warri pidgin sweet pass when the speaker is angry 😂

@Khanstillday person go just dey chilling spot him own, trouble go come find am 😂

@Khanstillday After daddy go dy flog me make I carry Frist with the oil rice 🍚 way oil full this oil rice no go block my brain 🧠 that one weak me 🤣🤣we know say e go block brain but think am well hungry dy oo🤣🤣🤣🤣

@Khanstillday Nobody fit tell me anything Na geh geh lineage be dis😆

@Khanstillday Broooo, this skit is the best I've seen since I started seeing skits. I cannot even talk if it's scripted or not 😭😂

@Khanstillday This is pure content, I don’t laugh tire😂😂😂 The para wey Dey the girl body for make her ague with full market and win 😂😂😂

@Khanstillday Chinese rice no need stew

@Khanstillday @JustDirmax How dem take cone up with this kind content? 😳🤣🤣🤣🤣

@Khanstillday I look poor for your eyes you wey dey chop oil rice 😂 😆

@Khanstillday So na oil rice block my brain wey I no know… I sha see say I no sabi book

@Khanstillday Nor worry e nor go block your brain u go get oil for your head 😂😂😂

@Khanstillday Abeg wetin be their handle, I want more of this laugh 🤣🤣🤣🤣🤣

@Khanstillday But that girl story no be lie 🤣😂 If you don ever trowey money instead of paper say hi 😂🤣🤣😂🤣🤣

@Khanstillday Na man be that but I just can’t prove it.

@Khanstillday @Dhavidote Na that oil rice gan gan dey vex her 😂

@Khanstillday Is not funny at all, and why is the elder sister scared of her?

@Khanstillday 🤣🤣🤣🤣how I won take carry first with this oil rice 🍚 😅😅

@Khanstillday This part craze gan 😭😂😂

@Khanstillday This is best content I watched this year 😂💔 This girl is natural 💯💯💯💯

@Khanstillday @patrickswankyrs The girl say “this oil rice no go block my brain?” 😂

@Khanstillday 1. Problems dey of different colours and levels. 2. I kinda support the girl. She get point for the 99 problems that showed up in this short clip. Not sure about oil rice blocking her brain but she made plenty sense.

@Khanstillday @mr_kay_bee Person no even sure if na real or na skit 😂😂😂

@Khanstillday My inability to tell if dese is scripted or not makes it de most beautiful vid ave seen in a long time 😊

