正在加载视频...
视频加载失败
This is content 😭😭🤣🤣
95,473 次观看 • 4 个月前 •via X (Twitter)
35 条评论

Una for allow that arsenal girl escape ooo 🤣😂😂

😂😂😂😂😂😂dem go beat craze komot for the Arsenal fan

Arsenal fans go be like why are you not mentioning FA cup but we don upgrade pass those kind thing 🤣🤣🤣😂😂😂

Dem no suppose dey beat arsenal fan again..

@OkougboGodsent Man utd doesn’t have a club World Cup shaa. Unless they don’t know what it means

As a man utd fan bragging rights too much😂🤲

But Manchester United too get bragging right shaa...first to do win UCL and Club world cup.

Where’s Assna 😂😂😂😂😂

Na this is funny 😂😂😂

Sebo @BlairMOW has @humugofficial watched this?

@BlairMOW @humugofficial They’re arsenal fans yeah?

I think the first team to win the club world cup is Chelsea not Man U. For intercontinental cup, it is Man U.

Manchester United you said you have what again?

Dem want take the Arsenal fan ein life 😂😂

I don laugh tire 😂 😂😂😂😂 make dem beat that Arsenal fan

arsenal useless gan. nothing, shilla, nada😭😭

This content is dumb Manchester United didn’t win the club World Cup

I like as Dem use woman for ASSANAL, na still the second human creation on earth...Assanal and second 🤝🏾🫂

Eh say Alex Ferguson no win am 😂😂😂

From beginning of this video, I knew that Arsenal girl go suffer

😂😂😂😂😂😂😂😂😁

@sostonedup I love this game

What he is celebrating is now classified as continental cup

Arsenal wan run away keh

Which one is Man-U and Club World Cup? It was Intercontinental Cup then. Don't disrespect Chelsea abeg. Na small thing dey vex me

World champion who couldn't qualify for Champions league 👏, please 🙏.

What have you won in Europe ? Very simple We have our virginity intact 😂😂😂

Runners up 2006 and 2026😂

That Man U fan no like Chelsea 😂

Man U fans like problem 🤣😭😭🤣

Man U and history na 5&6😂

I be Arsenal fan but I laff 4 dis una content

Chelsea is the only team to win the CWC. First answer is wrong, the Man united cup is Intercontinental cup now 😂

I'm weak😂😂😂😂😂

Dem too beat the wehreh
