Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This is content๐๐๐คฃ
261,203 Aufrufe โข vor 1 Monat โขvia X (Twitter)
35 Kommentare

This is a practical example of what Arsenal did to Chelsea on Sunday

@lexi_trades1 Dey don dribble senior man ๐

U Dey tell am to calm down ๐

This guy no even get one shame, nah everytime zobo go dey dribble you for field, try improve for once ooo, if you hear now nah Chelsea fans him be ๐ ๐คฃ ๐

If you didnโt watch first part of this comedy you canโt understand

For life zobo na player he sabi ball

To dribble ball now go difficult for ballers ๐

Na u dey do dis content Na why E Dey sweet u i no see anything funny here

You wait now, make u collect.

I don't see anything funny here

Zobo and Carte efe who sabi ball pass abeg

And him no fit pursue am

U no go run keh ๐น๐น๐น

Eno even go far๐คฃ

He almost dribbled him to Glory

Bike carry me go front ๐ญ๐๐๐๐

Senior first relax for ground de think wetin him go do Zobo

I didnโt even have the thought of smiling or laughing after watching this. You call this funny?

Very Funny ๐คฃ

Dribble lord ๐

You laugh or we laugh ๐คฃ๐

๐๐

How ?

That fall for end no they the script

Those thick ladies way dey there, shebi Zobo go still pay them?

๐๐

Dey play๐

You don dribble senior man

To sabi ball na crime for area o๐น๐น๐น

Pure original content

๐ญ๐๐

@MOHs7p lol wetin be this

I no dey come this field again

Sorry ooo

Zobo na werey ๐
