Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
This is content 😂😂
51,311 просмотров • 21 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 23

Na only mad people Dey support Tinubu 😭😭😂😂😂

Person hold purewater dey give una one bottle una no fear

Na mad people dy support them na

@UchePOkoye The message here is, all the nonsense Tinubu and co are doing na una go pay in the future. Una go pay tire

@UchePOkoye Who will bear the cost of the beers now? The waiter or the guys ?

😂😂🤣 give them one bottle 😂

Kwankwaso 1 bottle 🍾

Na Una go pay in future

Boss abeg 1k is enof abeg🙏

SHEKAU 1 bottle 😂😂😂

As dem wan mad make everybody mad together ooooh

Awof dey run belle...

@akanwachyde

Udeme one bottle

Thank u sir

Kai I never finish this video but I just dey shout ,"na pure water dey him hand o"

😂😂😂😂😂😂😂😂

God abeg oooooo 😂😅🤣

Guyyyyyyyyyyyyy 😂😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

🤣🤣

😂😂😂

Na only mad people dey support APC. If you don't get it, forget about it

😂😂😂
