Loading video...
Video Failed to Load
This is content 😂
24 Comments

IyIola010013 days ago
And the dark guy fit guide pass the fair guy Oooo.

Jay Jay👑13 days ago
She wan use And you? Finish the guy 😹

Jiggy Elumelu13 days ago
😂

σℓadi๓eji ͂ ̷̐ ̈́ ̈́13 days ago
Where is the part 2

Jiggy Elumelu13 days ago
Wait for it

Badman Danny13 days ago
Hin dey dash people money, but hin dey stay for bush

Jiggy Elumelu13 days ago
Hin no clear

Jasper💨13 days ago
I done laugh tire oo 😂😂😂

Samuel 💥13 days ago
So… I go come dey wait for part 2… 😂😂😂😂

AMINU13 days ago
Why she no charge for 300k for the white guy ?

KING Austin13 days ago
Too long

Jiggy Elumelu13 days ago
For you asking for part 2

Ayo13 days ago
Wetin the poor turkey do for you 😂

VAMO 🦋13 days ago
No be lie o

Mello13 days ago
Omo na serious lesson this content Dey teach boys ooo Make Una learn

Reginald13 days ago
Lol where's part 2 bro 😂

Nana Kwame Bediako🇬🇭13 days ago
Where’s part 2

Jiggy Elumelu13 days ago
People show love when you are no more

Harun13 days ago
What's the name of the bank ?

𝐑𝐏𝐄™️13 days ago
part 2 Egbon Jiggy

Oz13 days ago
Interesting 😂

Investor_CD13 days ago
Were part 2

Biggdammy13 days ago
Make I book appointment for part 2?

Emaculux13 days ago
Broke guys are really going through a lot in the hands of this girls 😭😭 This is just life shaa
