Loading video...
Video Failed to Load
This is content ๐โค๏ธ
1,152,682 views โข 7 days ago โขvia X (Twitter)
31 Comments

Na wetin Tinubu go do Obi and the rest for 2027 election them Dey show us like this ooo๐โโ๏ธ

Potential Nigerian politician ๐

Omo this guy go sabi move things o

That is how hard it is to escape poverty here in Nigeria ๐

Thief na thief e no dey hide.

Na person wey no de hungry go miss this one ๐

The guy calculation mad gan ๐

This is real content man

Smart kid, send am go china ๐จ๐ณ

They boy sharp ajeh

Broo use physics calculate the moves

Pure content o loool

๐๐

Eye readin๐๐

That boy na thief

@usbil01 ๐

reall

Very sharp boy like me

This guy fit collect person babe

@whotfisdraeco Sharp guyyyy!

@whotfisdraeco if that stick go touch am ๐

Bruh don already calculate the speed n distance ๐น

Iyeee, nawa o๐๐๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ

make dem give am money join.

Picker ๐

๐๐๐

Lmao ๐คฃ

What a smart boy ๐

so funny ๐

๐๐

Sabi bwoi๐
