Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This is content😂
34 Kommentare

He finally realized why she Dey attract thief 😶🌫️🤣

Musical wey never blow na content creator

@w1lfr3d_11 Broke men don’t know what to do with this beauty 😋I weep 40days on behalf of that broke guy.

Beauty wey Dey attract both genders 😭😭

Born to be Rich. Musician wey never blow is a content creator. God Abeg

Funniest 😂 part to me na the Igbo language wey I no understand Dey make me laugh 😂 most 🤣🤣🤣

Your past don meet your present 😂😂😂

Make this guy sha no see you and your babe real life…. You go just loose your babe

eyaaaa that “content creator” line really pain am! 😂😂😂😂

“Musician wey never blow ba content creator” 😂😂😂😂😭😭😭 Tears in my eyes

You now understand why she Dey attract thief.

You see that stray bullet “musician wey never blow na content creator…e hit me gan ooo but bros there was no call for that nawwwww 😒😒😒😒

See as you attractive, see as you dy attract thief!! ,😭😭

This isn't content, it's stupid!ty... Y'all are the ones enabling these girls. Make Una sha dey marry dem o, nobody wey Una go drop them for when Una increase their expectations.

Beauty wey dy attract both genders 😭😭😭

Nice seeing me frood marketing his own company He just have to tell us why his branch in Amuwo #cage didn’t work out 🤷🏻♂️

Broke men dont know what to do with this beauty!! 😭😭😭😭

“See as you the attract thief” 😂😂😂😭

See as you Dey attract thief 😂

So lovely

The first few seconds is the usual simpson' doings. Use money to entice.😂

💯 content ooo

Beauty wey dey attract both gender

😂😂

@SLaKE3d lol all was a game

This is how proper simp behave.

Which one be say she Dey attract thief 😂😂

Musician wey never blow na wetin again? This guy mouth no good 😂

The guy too goo abeg

Mister frodds restaurant, if no be say I see the name like I think say na frog he dey talk

No allow your fellow man shenke you for woman matter

@AdeSijuIre See as you de attract thief 😂

😂😂😂😂 explain taya. This guy's concepts are amazing and hilarious 😂..

Lovely contents
