Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

This is content😂

340,915 просмотров • 3 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля Dedotun 👨🏾‍🌾
Dedotun 👨🏾‍🌾3 дней назад

He finally realized why she Dey attract thief 😶‍🌫️🤣

Фото профиля SLaKE
SLaKE3 дней назад

Musical wey never blow na content creator

Фото профиля Miguel
Miguel3 дней назад

@w1lfr3d_11 Broke men don’t know what to do with this beauty 😋I weep 40days on behalf of that broke guy.

Фото профиля SLaKE
SLaKE3 дней назад

Beauty wey Dey attract both genders 😭😭

Фото профиля Bright Eze Bright
Bright Eze Bright3 дней назад

Born to be Rich. Musician wey never blow is a content creator. God Abeg

Фото профиля Dauda Babatunde Ishaq
Dauda Babatunde Ishaq3 дней назад

Funniest 😂 part to me na the Igbo language wey I no understand Dey make me laugh 😂 most 🤣🤣🤣

Фото профиля Dauda Babatunde Ishaq
Dauda Babatunde Ishaq3 дней назад

Your past don meet your present 😂😂😂

Фото профиля Ľāmmāħ-ÐĆ🖤
Ľāmmāħ-ÐĆ🖤3 дней назад

Make this guy sha no see you and your babe real life…. You go just loose your babe

Фото профиля Peng Man ⚡️
Peng Man ⚡️2 дней назад

eyaaaa that “content creator” line really pain am! 😂😂😂😂

Фото профиля Peng Man ⚡️
Peng Man ⚡️2 дней назад

“Musician wey never blow ba content creator” 😂😂😂😂😭😭😭 Tears in my eyes

Фото профиля Questions and Answers
Questions and Answers3 дней назад

You now understand why she Dey attract thief.

Фото профиля Lametee brayan
Lametee brayan3 дней назад

You see that stray bullet “musician wey never blow na content creator…e hit me gan ooo but bros there was no call for that nawwwww 😒😒😒😒

Фото профиля PopeG
PopeG3 дней назад

See as you attractive, see as you dy attract thief!! ,😭😭

Фото профиля Deyemi😈😎
Deyemi😈😎3 дней назад

This isn't content, it's stupid!ty... Y'all are the ones enabling these girls. Make Una sha dey marry dem o, nobody wey Una go drop them for when Una increase their expectations.

Фото профиля PopeG
PopeG3 дней назад

Beauty wey dy attract both genders 😭😭😭

Фото профиля IDC
IDC3 дней назад

Nice seeing me frood marketing his own company He just have to tell us why his branch in Amuwo #cage didn’t work out 🤷🏻‍♂️

Фото профиля PopeG
PopeG3 дней назад

Broke men dont know what to do with this beauty!! 😭😭😭😭

Фото профиля Johnsmith
Johnsmith3 дней назад

“See as you the attract thief” 😂😂😂😭

Фото профиля Kenneth Carson
Kenneth Carson3 дней назад

See as you Dey attract thief 😂

Фото профиля Oladoja Olusola Moses
Oladoja Olusola Moses3 дней назад

So lovely

Фото профиля GiwaOfLagos
GiwaOfLagos3 дней назад

The first few seconds is the usual simpson' doings. Use money to entice.😂

Фото профиля Victor Michael
Victor Michael3 дней назад

💯 content ooo

Фото профиля Ballowtee07
Ballowtee072 дней назад

Beauty wey dey attract both gender

Фото профиля La peace ✌🏾✨
La peace ✌🏾✨3 дней назад

😂😂

Фото профиля Zainab Umar
Zainab Umar3 дней назад

@SLaKE3d lol all was a game

Фото профиля Min Oluwatobi
Min Oluwatobi2 дней назад

This is how proper simp behave.

Фото профиля EZENWOKE 👑💥⚡️
EZENWOKE 👑💥⚡️3 дней назад

Which one be say she Dey attract thief 😂😂

Фото профиля ՏYᑎTᕼᗴՏIՏ
ՏYᑎTᕼᗴՏIՏ2 дней назад

Musician wey never blow na wetin again? This guy mouth no good 😂

Фото профиля Mr Confidence
Mr Confidence3 дней назад

The guy too goo abeg

Фото профиля Big_Snow
Big_Snow2 дней назад

Mister frodds restaurant, if no be say I see the name like I think say na frog he dey talk

Фото профиля VICTOR KLUE
VICTOR KLUE3 дней назад

No allow your fellow man shenke you for woman matter

Фото профиля Koko-Ette
Koko-Ette3 дней назад

@AdeSijuIre See as you de attract thief 😂

Фото профиля Le Billion $ Coconut Guy ⛱️
Le Billion $ Coconut Guy ⛱️3 дней назад

😂😂😂😂 explain taya. This guy's concepts are amazing and hilarious 😂..

Фото профиля Zanku To D World 🌎
Zanku To D World 🌎3 дней назад

Lovely contents