Loading video...
Video Failed to Load
This is content😂❤️
118,451 views • 1 day ago •via X (Twitter)
31 Comments

Imagine make man utd Dey spoil your life spiritually financially physically intellectually😂😂😂

May this never happen to us, and na him go brilliant pass oo 😂

And na him shout pass o

Whenever I see “This is content” I no say na banger 😂😂

Zobo no Dey ever disappoint

This is content for you ???

I swear zobo too sabi

Real life shit 💔

This one na another banger 😂

Content or madness

Who dey write strip for this guys 😂

like I expected something like that but I was even expecting a bike😂

He is really behind them 😭🤣

God ebeg ooo I no wan be like this ooo

If you swallow shame nothing fit freak person again

This is not content

"I'm behind you guys" True true him de behind 😂

I’m behind you guys 😭😭

No let life whine you

With em haircut like avatar

Cracked

God abeg o

And na the broke ones dey always like plan and make noise for group 🤣🤣🤣

Some people reality 😂😭

All those bottle breaking sound, shey e really necessary?? Nice content.

Zobo na madtmannnnn 😂

Lmao 😭😭😭

Content keh

Wetin be this 😂😂

😂😂😂😂

🤣🤣😭😭
