Loading video...
Video Failed to Load
This is content๐๐๐
28,441 views โข 2 days ago โขvia X (Twitter)
29 Comments

Some girls dey wey dump pass this girl sha

Na once my pikin burst laugh ๐

Omo my generation don finish ๐ข...not funny tho

God forbid I date this type of dull girl

I've come to a conclusion, everybody don craze including frank babe๐๐

This na olodo ordinary bicycle you no Sabi spell but you dey claim say you dey sweet ode๐คฃ

Dem don use this one, see as the werey dey laugh ๐ she no fit spell bicycle ๐ฒ ๐ and she no know wetin dem dey call international dishes ๐ญ like WTF ๐๐

Omo dull girl All dis girls wey no write junior weac wey stop school for jss1

Nothing is upstairs

Justmira AYEE TI BAJE ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

I can't date a "broke guys"

Once most of this gender don see wig wear finish like this nothing dey remain for their head ...see as this one dey mumu herself ๐คฆ

Otele according to Nosa Rex๐

Once she heard 5k her brain wake up.

This type no enter class nau no be this type u suppose stop

Frank see watin you they date God forbid

โIโm a girly vibesโ Nah dem be this ๐

This one na open legs collect Gbola

This one no get sense ๐ ๐

Olodo

Una Sabi date rubbish sha

nothin dey this ones head pass wigs, iphone and nyash

Abazz this thing pass content ohh

Dumb and dull girls full street

Nothing you fit tell me, na Akure babe be this ๐

๐๐

Currently married to a marryer ๐คฃ

Lol.๐คฃ๐คฃ

This babe is so dull bro๐๐๐

